My mama just want mk I Dey work 😂😂 even if them nor Dey pay me
2026-10-27 13:18:02
449
Pretty__witch :
If e wan too hard, she go say ‘come back home’
2026-10-27 20:08:36
169
ashaniolowo :
My mama go still do me 5k /10k make I no die 😂😂😂
2026-10-28 08:14:59
17
Tee of Good life❤️ :
Na my mama Dey make me proud like this for now o😩😭
2026-10-28 07:50:16
39
Dvora 🐦⬛🦉 :
The woman no even get time weda I marry or born, her own na make I just Dey alive and strong 😂 make she see who she go Dey call “my sweet girl” everytime
2026-10-28 09:33:59
1
tiwah :
if it is too hard she would tell me to come home and am a married woman ooo
2026-10-28 11:36:21
1
MȘ. Ř I Ř I✨ :
My mama own no pass make she Dey hear from me everyday, wetin my mates Dey do no concern her😂😂
2026-10-28 09:36:36
18
Tri Tri :
Na the woman Dey send me foodstuffs o😌she go say my pikin nor kill yourslf if you tire come house
2026-10-28 10:49:06
1
KẼŃZØ🧘🏾♂️🚀 :
My mama wey guide 😂, make I just Dey alive and healthy be her own concin now 😂
2026-10-28 10:09:41
5
Oyin✨🌊 :
Fr😂😂😂. If hin too hard I go borrow money wey I no fit pay back 😂😂😂💔
2026-10-24 16:11:40
194
rayhanservice0 :
Person way guide herself
2026-10-23 19:32:38
189
MORENIKEJI 💕😩 :
Person way guide herself na every week she dey send me money 😭😹
2026-10-28 09:26:58
1
Ms.Tobiloba ✨ :
My mama own na husband and grandkids
2026-10-28 07:13:53
6
NELO🤍 :
Her own be say make I Dey see food chop, Dey healthy and make I no enter trouble
2026-10-28 08:49:26
7
heyy.dayo :
Sho ti wa jeun? 😂
2026-10-28 10:19:55
1
netch931 :
my own de always de different, she go de pray make God arrest me
2026-10-25 23:30:04
49
adufee_adee :
This is clearly my mom , wen I complain too much she wil say shey I ask you for money ni , imagine at my age make my mama dey chest my bills sometimes . I have one been talking good care of her before I jst pray heaven restore everything I have lost so dt I can start from where I stopped . This last 2weeks my mom nah she give the only boy wey we have 250k to go gt phone cuz his phone spoilt . My mama will say I am working hard cuz of my kids haaa mummy you are getting old and she will say but I am still strong . I feel so hurt seeing her still working hard at that age . The kind bills wey my mom dey chest some men can’t even do half of it for their wives and kids .E easy to be only father and mother to like 5kids .God pls bless the work of my hands, send me my own helper so dt i can give my mom the best life she wanted . My mom is such a very hard working woman , she will never use her own disturb any of her child .if you give her she go say thank you and if you don’t she go pray and bless you . I love you so much mom 🥰🥰🥰.
2026-10-27 11:12:30
11
Khadijah🤍🎀 :
I fainted and was on treatment and couldn’t take her call for a few days, the next time we spoke and I explained why I couldn’t take her call na billing still follow. E wo!
2026-10-27 16:58:02
5
Oyin’s Pov✨ :
Mk i get belle keh,for person wey wan sponsor my japa. Na she dey feed me self
2026-10-27 09:15:49
7
Sammie💀💚! :
Mama wey guide on her own sef😂💋.
2026-10-27 17:22:55
5
23⭐️ :
W mummy in the fuckin chat
2026-10-24 20:53:52
9
Shishi🥀 :
Abi make i go her shop go mafia her money join my sweet woman😌❤️
2026-10-24 17:45:53
11
shallyruna_ :
Her be say make my life no spoil😂😂😂
2026-10-27 06:40:47
6
RIDWAN :
Ajeh ooo,she go even send foodstuff and money😂😂
2026-10-23 16:18:16
16
To see more videos from user @godwin_53, please go to the Tikwm
homepage.