Omo c watin my daughter Dey miss for this Montessori private school wey I carry her 😫 na so so fruit day , girls day, health day 😂😂 nothing like Mara day 😂😂
2026-10-24 12:44:59
154
Bosunabel🇳🇬🇨🇦 :
Stezz too much 😂
2026-10-24 08:14:13
152
YUNG THUG🪵🎭🌴🚀 :
Nah private school I go do my own…nah so so mumu English dem wan use kill me 😭🤧
2026-10-24 22:15:44
3
ABOLAJI❤️ :
This generation of nowadays just Dey enjoy for sch ni ooo no be for our own time those teachers go just Dey do like alagbako ni
2026-10-24 13:44:25
3
Rico ✰ :
Na here dem Dey see this one. OGO 😅
2026-10-24 11:38:51
2
Bj :
Mara jumping
2026-10-24 15:17:48
0
O. A. K. :
All this students burst my head, but you see this girl and this boy na dem muzz me pass
2026-10-24 08:11:31
271
ᴘᴀᴘᴢɪꜰɪᴇᴅ :
Mioni gboku e 🕺😂
2026-10-24 12:00:48
99
Dexdakr8or :
Steps Dey triangulate for this side ehh🔥😂
2026-10-24 21:13:11
5
𝓚𝓮𝓼𝓱💚🧣 :
Omo werey see as step smooth for him leg 🤭🔥
2026-10-23 23:03:45
990
🦋Pretty Tiana☯️🖇 :
Oshey ❤️my sister guys
2026-10-24 06:00:42
677
𝙰𝙳𝙴𝚂𝙷𝙸𝙽𝙰🦇♯ :
All of them get dancing talent oo
2026-10-23 22:42:10
223
To see more videos from user @soyexsn, please go to the Tikwm
homepage.