@danielabigail8: I sha don stop😂#fyp#callofduty

abby💕
abby💕
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 23 October 2026 14:10:25 GMT
22079
4376
121
502

Music

Download

Comments

viralbrian
Amos :
If you be my duo your bills will not be due
2026-10-25 19:15:02
2
lordsprayer1
SPR@¥£R :
you never dey inside class dey think about how you go dey slide jump I was studying one day and I saw (H2SO4) I call am HS0405 😂😂
2026-10-27 01:07:26
0
staypaid240
SAVIOUR🎿 :
Let me be your smoke bomber 😂❤️so when everything gets blurry, I’ll still be the only one you see.
2026-10-23 16:43:09
116
escape.yti
Escape :
May you Dey try turn wella eeh 😂
2026-10-23 15:35:46
25
user913455954730
Mr lonely👨‍🦯‍➡️🥀💔 :
Omor my own be say if i dey waka for road e dey do me slide slide😫💔
2026-10-23 21:45:10
30
bigurst_0
Ms.oma🎀 :
first post I’m seeing after coming out of the game.. my life don finish
2026-10-23 17:01:45
10
ibra_him238
__𝒮𝒪ℱ𝒯🍁🧃 :
Guy I use 1 day grind diamond
2026-10-24 09:28:30
6
naskid_szn
🌴𝓝𝓪𝓼𝓴𝓲𝓭🧃 :
Real💔😂 that game Dey very addictive
2026-10-23 18:46:12
7
mr_skempe_fc
. :
So na Una de get all this sweet voice for this CODM😩 Hi 👋
2026-10-23 21:07:10
2
agbaoyett
𝓐𝓖𝓑𝓐𝓞𝓨𝓔 𝓣𝓣 :
Acct wey I wan pass give my pikin if I don born😂😂
2026-10-23 14:19:25
15
bigtesla15
нє ιѕ тєѕℓα👻 :
Why you stop we need ppl like you in the CODM community 💔🙏
2026-10-23 14:54:46
7
isco.tk
KOREDE🫩 :
Dem santos go don dominate ur zone 😭😂
2026-10-23 20:59:26
2
shadowcodm25_
✞❝ 𝐖𝐞𝐢ř𝐃 §Ħ𝐀Ð𝐎Ŵ ❞✞ :
I dey prepare to buy gun like this 😂😂
2026-10-23 20:50:42
1
godsaveme83
￴￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴ :
omo me I wan stop the game sef
2026-10-23 21:13:17
0
sammyhategirlz
𝟓✰𝓼𝓪𝓶𖨆 :
Sniper 1v1
2026-10-23 20:56:27
0
greatlot1
Gstar 🪖 :
What level are you
2026-10-25 06:57:30
0
drippy_kill.codm
✞DRIPPY K!LL✞ :
My CODM account suppose don buy me Lexus 😭😂
2026-10-23 16:50:46
0
immaculat001
✿◡𝔐𝔦𝔪𝔦🎀 :
If I build back my acc I go rest small😂💔for now no peace 😂
2026-10-23 22:12:49
1
prorfx
PRO&R€$$☠️FX👽 :
Omo 🥺 I can’t stop I think I’m abducted
2026-10-23 18:03:46
1
rain55298
RAIN :
E sharp Abi e no sharp
2026-10-24 20:21:41
1
farou815
🌴 FAROUQ 🌴 :
Am active 😔
2026-10-23 20:03:42
1
betttermoney
Better osha :
Nah your post commot me for lobby now😳😡
2026-10-24 07:28:59
1
mr_.d.c
່MR💫DC :
I don buy gun tire and I nor get money o 🥲
2026-10-23 20:15:13
1
lillex46
Lil Lex🐦‍🔥 :
2026-10-23 14:16:03
1
To see more videos from user @danielabigail8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About