you feed girl Monday,Tuesday, Wednesday
on Thursday you wont see them online 😂😂
2026-10-23 21:34:40
157
VEE🌹💕🫧 :
Mk everybody just feed dam self abeg!!
2026-10-23 19:59:45
57
Queensweet :
Am looking for who i will feed😁
2026-10-23 20:35:43
83
prime Minister song :
God bless you my brother
2026-10-23 20:28:42
0
🪓Em_Ma🌓 :
Na so e supposed dey for Relationship
2026-10-23 15:26:18
46
😍ÒLÁMÍÍ🥰 :
Na my babe Dey feed me this days 😂😂… God bless my baby
2026-10-24 04:55:29
1
Ibile🥶 :
Yes ooo
2026-10-24 00:48:17
0
Black smile unfading🖤 :
That’s how dating supposed to be
2026-10-23 19:55:24
10
The King :
No be for Nigeria
2026-10-23 18:32:59
17
SpiritOfesctaCy :
Na so me and one babe run am she pay for lodge I pay for the food
2026-10-23 19:16:29
10
🪐A$ia Rañk¥🗽⛎ :
Na two of us go still dey pay house rent self no be only feeding
2026-10-24 04:59:51
1
G💋R💋A💋c💋E :
Na to save small from the money wey you send for me ,so that i go send ham back to u if e reach my turn then if change remain i go use ham chop on Sunday ,thank god say na you go first start ham
2026-10-23 20:54:25
7
Neche❤️❤️(The Vs store🥰🥰) :
No rage bait me here
2026-10-23 21:22:18
6
LOST SOUL BMC26 :
I’m the price too 😂😂😂
2026-10-24 02:25:28
1
E-M-M-A-N-U-E-L :
But if the girl truly loves me she can be feeding me everyday, no be bad thing
2026-10-24 03:25:45
0
Peterson💲🌔🫥 :
I swear
2026-10-23 20:56:47
1
peacegigi2 :
Three day on ,three days off 😂😂😂😂
2026-10-23 21:50:09
0
Wis-Wig 🛫🫵 :
equality abi🤭, we go run am😂
2026-10-24 02:32:25
1
Ãyāñfêõlūwã😎😁😂 :
the Timetable sharp 👍👍
2026-10-23 21:13:59
3
Shatta💞💙 :
I swear oo
2026-10-23 21:12:26
3
EKENEDILICHUKWU :
shared responsibility
2026-10-23 21:14:45
3
tutu Joseph :
gbam
2026-10-23 20:47:09
2
Cy Nation 🇰🇷 :
Clock it
2026-10-23 22:17:32
0
seedicQ :
this setting go sharp oo
2026-10-23 22:32:43
2
Laye 𝙲𝙷𝙴𝚁𝚁𝚈 :
𝚋𝚛𝚘𝚝𝚑𝚎𝚛𝚑𝚘𝚘𝚍 𝚝𝚑𝚎 𝚙𝚛𝚘𝚞𝚍 𝚘𝚏 𝚢𝚘𝚞 𝚋𝚛𝚘 😂
2026-10-23 22:16:03
2
To see more videos from user @samdrunkk_comedy, please go to the Tikwm
homepage.