@chantalchannelfamily2: When your sister comes from Nigeria to Europe and wants to live an African life in an oyibo household. #nigeriatiktok🇳🇬 #chantalchannel #fyp #naijatiktok #viral
Find better hot fufu nd draw soup give sister abeg🤣🤣
2026-10-24 09:41:31
0
Omonex_mena :
Even if na oil rice Abeg give sister. Leave the wine first
2026-10-23 19:40:02
474
Keju Consult Services :
abeg give her better naija food 🤣
2026-10-24 09:41:49
0
Adesuwa🧟♀️ :
I wish I know I for stay for my house oh 😂😂😂😂
2026-10-23 22:45:40
180
Odus Kunle :
pls where is the bread I can't find it
2026-10-24 09:43:26
0
clynbaby❤️💝 :
which one be if she dey pray 😂😂😂
2026-10-23 20:32:26
123
Ayo :
Oya chop better food my sister 😂
2026-10-24 02:41:32
44
Jeffrey :
‘It’s not good to eat heavy food for evening’
2026-10-24 09:42:18
0
Marcia 🖤🖤 :
You wan put sister for talk Abi 😂😂😂 Na one chance she really enter so oo
2026-10-24 09:37:52
0
Big_phait :
Her listening to you:
2026-10-23 22:53:03
158
️ :
so I don enter 1 chance be this 😭
2026-10-24 06:11:51
48
Dave J :
so I don enter one chance like this 😂😂😂😂
2026-10-24 06:00:25
14
wanita_663 :
Abeg give her fufu
2026-10-23 18:25:57
91
🦋SUMMER🦋 :
Which kain wickedness be this?
2026-10-24 01:05:29
18
Reetees Hub :
Sister say, so i done enter one chance 😂😂😂
2026-10-23 22:45:20
19
Bam_bi❤️💄🔥 :
When ur sister hear Chico ria
2026-10-23 23:59:16
13
Problem child🦠🪖 :
Anytime she enters dining
2026-10-24 01:13:49
10
Blexyn :
Anytime she see you for kitchen
2026-10-24 07:43:38
97
zino Ironside :
So I don enter one chance like this
2026-10-24 09:08:41
9
Oblunt :
😂😂
2026-10-24 01:08:15
6
Uba ♡ :
Very valid crashout because weytin be all these ones[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-23 20:35:54
31
🧿💵May💞💕 Gemini ♊️💎🌹🌸 :
I remember the first time I visit my elder sister and she make me chop 1 spoon of rice say na portion control, omo na once i hate am ooh no be small fight oh i call my mama once tell am say i go beat her pikin if she try me again.
2026-10-24 07:48:27
7
Nyere💝 :
Person wey come from Tinubu country come land for Europe suppose chop better food before the person start dieting ooo🤣🤣🤣 if them tell u wetin their eyes see my sister you go replace that table with correct pounded yam and egusi soup with full assorted.
2026-10-23 18:18:10
41
SWEET⭐ :
“I’ll dance to your tune”😭😂
2026-10-24 00:28:41
11
To see more videos from user @chantalchannelfamily2, please go to the Tikwm
homepage.