Wait army come inside school come carry student…e no fit ever happen for uniport…very unlawful
2026-10-24 02:55:30
66
ᴰᴬᴺᴵᴱᴸ :
Even though pesin wan sponsor me for free I nor dey go Absu
2026-10-23 21:58:44
117
Trust Chibuisi :
nothing no dey happen for this my school
2026-10-24 07:20:59
8
big daddy :
one word for dem
2026-10-24 09:22:35
0
Kãi_z_èn 🕸️🕷️ :
Na God save me no be small escape I escape with my guys 😭
them catch one of us sha na him de front wey wear white 😂💔
2026-10-24 06:23:53
13
🤫🤫🤫 :
I am in Nigeria midday stay in Ghana you cannot see Ghana Suja arresting a civilian they will give the job to the police Because they know the rules are regulation
2026-10-24 08:39:34
2
🌴EAZY NATIONS🌴 :
congratulations 🎉👏
more hands to meet them
2026-10-23 19:59:16
42
꧁༺—͟͟͞͞𖣘𝓙𝓞𝓢𝓗𝓤𝓐—͟͟͞͞𖣘༺꧂ :
why them Jack Nigeria student like that the school UNION GOVERNMENT failed on this how come
2026-10-24 05:36:15
3
👻 :
Efcc nor even enter my school AAU carry student talkless of army
2026-10-24 08:06:14
1
THÄT_GUY💲💵 :
Great Nigerian students!!!! ✊🏽😅
2026-10-24 08:41:21
0
MATTO BLINDS & INTERIORS :
Na for that place dem go beat me oo I no Dey leave that place
2026-10-24 07:23:57
1
clovisjnr :
On a tight Monday settings for train ing we Dey call am 3v2 and 2v2 [Tears of joy]
2026-10-23 21:28:59
6
CHIMSOMEJE🚀 :
Congrats guys
2026-10-23 21:54:19
6
Governor of Africa :
Aza matter 😂
2026-10-24 02:48:02
1
Active :
Very tight settings o
2026-10-23 20:48:43
5
𝐁𝐢𝐠 𝐉𝐮𝐧𝐢 😒 :
2026-10-23 18:34:00
7
CHINONSO :
2026-10-24 05:28:22
2
POLITICAL CELEB 👹 :
me on that day
2026-10-23 23:30:31
3
Germ@ine🫥👨🦯 :
Omor big problem 😌😮💨↕️😌😮💨 stop playing tho 🙆♂️🙆♂️
2026-10-23 23:18:41
2
MEMES NATION :
wetin happen
2026-10-23 19:10:07
3
Queen Freda 🥰 :
abeg wetin happen
2026-10-23 22:48:01
1
💕 🌹itz just favour 🧸🥰😍 :
if you people will not gist me
No congratulations 😤😤😫
2026-10-23 20:44:54
1
To see more videos from user @shotbykcmfr_, please go to the Tikwm
homepage.