@o_bezz: Good evening my people #fyp #viral #foryoupage #nigeriansinuk🇳🇬🇬🇧

OBEZ
OBEZ
Open In TikTok:
Region: GB
Friday 23 October 2026 19:34:08 GMT
91009
20527
1343
3488

Music

Download

Comments

sweetjessica010
Jessica :
Na once I open am for my helper and my helper sweet
2026-10-24 12:40:49
1179
cj_ntamu
✨CJ✨ :
Una go think say na joke, but this is very good advice
2026-10-24 08:42:39
1472
ainaafolabi4
Nat❤️ :
Sigh Omo this one enter me.But how can I deal with the attraction issue?because e get as e Dey do me for my body if you are attractive to me 🥺
2026-10-30 15:42:14
1
pretty_joyy5
Joy 🌸 :
I don commot from good girl settings
2026-10-24 06:50:38
2262
oceandrop26
Agbonmma💋 :
I don mumu for this life o, God give me another chance, I go rock am well.
2026-10-24 00:59:12
1000
joyakor1
JoyAkor1 💪 Bosslady 💯 :
opportunities i missed in my life ehn 😪 because of good home training girl, las las at 34 I still never marry , my friends wey enter street don go abroad, get busseses and even marry well
2026-10-28 05:20:36
215
doradaniel_
doradaniel_ :
But they must show action first o Abi??
2026-10-28 15:45:02
176
fabs166
Pookie💅 :
Which kind advice be this 😂😂
2026-10-24 11:38:11
496
softgurlcrystal
JustCrys :
Na once I enter street and honestly I’m happy.. 😂
2026-10-24 15:31:38
589
ms.bauty7
ms.beauty7 :
I really fuck up sha , but I don change
2026-10-24 10:57:56
461
eyecandy712
Candy🖤 :
Our teacher I dun miss you 😂
2026-10-28 19:12:28
0
rayola079
Asabi🩵 :
Find one chief for me mentor😭😹
2026-10-30 10:42:43
4
sheedahmelani
sheedahmelani :
foolish me thinking these girls they warned me about when I was little are bad. only for me to grow up and see life for what it is
2026-10-24 10:27:07
192
ishani2584
Shani’s polish💅 :
Abeg mk I use this ur wig for December nah 🤲
2026-10-24 09:01:18
200
jnmannex.ng
JNM Annex✨️ :
na once I reduce volume presido no put me for trouble o
2026-10-23 21:12:09
210
realqueen_esther
Queen Esther 👑💜🌹 :
Omo this advice sounds too rawww but nothing but the truth ooo🥹🥹😫😫 omo I will change na home training I get since bt w no work again oo🤣🤣
2026-10-29 08:29:21
1
just_jemma
Jemma✨💕 :
I no wan open😭😭
2026-10-30 14:55:28
1
elizabeth_tem4
Betty’s lens❣️✨ :
This your hair sef no bad now 🚶🏻‍♀️
2026-10-24 13:54:00
93
elviaessential1
All things skincare :
Mentor na raw session we get today
2026-10-24 15:50:40
276
favouritehilda
Favorite :
Bad advice just dey more reasonable this days 😂
2026-10-28 12:49:22
75
prexyfashion
prexyfashion :
As I wise them no Dey come again
2026-10-25 19:06:57
276
julietcandy906
julietcandy906 :
GST 101😂😂😂😂
2026-10-29 09:07:34
9
preshbeautyhome2
Ego Oyibo 💵💰 :
See as o cover my face in shame 😂. My mentor my mentor
2026-10-24 01:51:34
74
vokejane
vokejane :
I feel like crying after watching this….. I just misused opportunity and I still dey here dey hustle 😩😩😩
2026-10-24 10:38:14
127
zipporah_14
Adunni🥰 :
Find one chief for me mentor 😞 Dec don reach
2026-10-23 19:38:12
96
To see more videos from user @o_bezz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About