@theboyymaleek_: Slim boys dey go through a lot😂😭 #relatable

𝓐𝓫𝓭𝓾𝓵 𝓜𝓪𝓵𝓮𝓮𝓴🙂‍↔️💕
𝓐𝓫𝓭𝓾𝓵 𝓜𝓪𝓵𝓮𝓮𝓴🙂‍↔️💕
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 23 October 2026 20:30:23 GMT
39204
6456
136
1883

Music

Download

Comments

olatomiwa0702
OLATOMIWA❤️🥇🚭 :
na y I dey always sag [Tears of joy]
2026-10-24 14:16:56
0
viper4l9
𝕍𝕀ℙ𝔼ℝ💸🚀 :
Guy I go buy cloth yesterday them no see my size😭😹
2026-10-24 07:27:05
287
calebriches02
ADETOMIWA 🖤🦍 :
na why I no dey bend my friends go think say I lazy 😂
2026-10-24 13:53:07
0
wacko546
🪖DFW🚹 štäÿwâćkö🌬️🚶‍♂️ :
You dey talk to m😅😂
2026-10-24 19:32:11
0
makaveli581
🪁🎭 :
Na why I no dey wear crop top 😂
2026-10-24 07:20:40
125
i.dont.like.hints0
𝐿𝑜𝑠𝑡 𝑖𝑙𝑙𝑢𝑠𝑖𝑜𝑛💭 :
all my jeans wey I get nah inside I dey wear them 😂😂😂😂
2026-10-24 15:27:10
1
realayomide68
𝑫𝑭𝑾_𝑨𝒀𝑶🖤🦅 :
omo if no be for belt 😭😹
2026-10-24 16:48:55
1
sirblak01
Ayõ🪔💫 :
Omo we slim boys Dey suffer this thing 😂
2026-10-24 07:07:47
23
hanthony26
SAMAD 🪐 :
Guy Nbl 😂😭
2026-10-24 07:47:04
0
fuad_keemz
𝓕𝓾𝓪𝓭 🧿🀄️ :
Me wey still need 1 hole for my belt 😂💔
2026-10-23 20:33:34
152
poorboi32
🪼Hotshot🍃 :
I sha think say shey na me no get waist ni so na like this all of Una dey do am ?😂💔
2026-10-24 07:07:48
24
lacrush205
pretty Blessing 💕🌹🦋 :
Na slim boy I go still choose 😂💔
2026-10-24 20:26:16
2
idrismoore20
𝐈 𝐃 𝐑 𝐈 𝐒 🏝️🤍🕊️ :
Guyyy why you dey cast my scope 😭😂
2026-10-23 21:10:51
30
blazing712
I Believe🦇 :
And e cost lol 😂
2026-10-24 09:43:31
9
7ile03
7ile03 :
Na why I nor get jean again 😂😂😂
2026-10-24 13:14:03
1
dfw5591
J.D Christopher :
😂🫩
2026-10-23 23:18:38
15
userolamide40
. :
So Una wey slim Dey pass through a lot and I Dey jealous una say I too thick 😹💔
2026-10-24 10:27:52
7
bigbella606
. :
Na slim we slim we no kill somebody
2026-10-24 08:35:29
5
bhigmk001
ㄖㄥ卂🚶‍➡️💚 :
Y’all can see that he use belt tie am 😂😂
2026-10-24 07:39:06
6
thugboy858
𝐁𝐫𝐢𝐠𝐡𝐭 𝐅𝐗 😮‍💨🥂💔 :
The way I take slim both my papa Dey tell me say I go do text for hospital 😂
2026-10-24 09:46:03
3
big_a.d.a.m
A̷.̷d̷.̷a̷.̷m̷__🤍🥷🏻🦅 :
Thank god say no be only me 😂💔
2026-10-24 10:04:09
2
got_paid_the_otherday7
🚭PAPARAZZI_🦀🇳🇬 :
my own worst guy sometimes I be wan do baggy on singlet😅 buh guyyyy if you see me you go run 😹😹😹
2026-10-24 10:07:11
1
bpesiod
PrimeDliquidator🌀📉 :
Abi ma slimfit the waist of the trouser 😔😭😂😂
2026-10-24 15:48:55
3
.introvert1021
🫈TOHEEB🫈 :
I come still Short join
2026-10-24 10:43:32
2
young.voltage85
young voltage⚡️ :
Sometimes nà my belle I Dey belt am 🤧😹
2026-10-24 14:40:04
2
To see more videos from user @theboyymaleek_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About