@angelbloom01:

Angel’s_Bloom_Beauty
Angel’s_Bloom_Beauty
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 23 October 2026 21:03:42 GMT
351803
61527
1885
3802

Music

Download

Comments

eri20225ok
…💔📌 :
Me wey comot belle no get sense Abi?😏😂
2026-10-24 09:53:46
437
sunday.favor18
Onome🥰🥰 :
But if the pikin fine like mad Omo I go carry ooh
2026-10-24 06:08:13
2428
chizzy418
Mimi❤️🥰 :
Some will say pls help me hold your little sister🥺who be my sister?
2026-10-24 05:18:35
2478
ogb__babe29
Ms_grace :
Na so me enter keke only fr us to reach next bus stop one woman enter wit 4 children wit belle , na so keke man ask her how many seat she wan take cus she don dey price one seat down , the woman response shock d man.👨 she said dis aunty will help me lap them 😩 the man say who , she say me 😳 omo me and d man shock ,, the man ask her if she know me , she said No … the man drive off , e no gree carry them 😂😂😂
2026-10-24 06:31:05
335
big_prenny
big_prenny :
Na why I dey squeeze face 24/7
2026-10-24 06:23:10
1342
perky_sunshine
perky_sunshine :
Boboooo please move away from me😂😂😂
2026-10-24 01:03:34
729
jennifereke67
Jennifer :
na so I help one woman lap her daughter, from ph to bayelsa.. when she com down na the daughter com thank me
2026-10-24 04:44:52
721
hepz.presido
HEPZ 💕🥹PRESIDO :
if the pikin con piss for ur body when e dey sleep 😭😭😭
2026-10-24 21:12:43
0
promisemaraizu3
promise :
this girl na werre[Heartwarming][Heartwarming][Heartwarming][Heartwarming]
2026-10-24 20:30:50
1
gettistar
GettyStar :
you too funny girllllllllll!😂
2026-10-23 22:21:52
320
crystalkind
Crystal Landz🏠 ❤️ :
I sha like your lashes and brows... Your nails too🥰
2026-10-24 16:58:28
0
.mommys.little.bes
🎀 MOMMY’S Little BESTIE ☯️ :
First Time seeing you and I like you already
2026-10-24 12:32:04
76
peacezite
Peaceful :
me wea get one d buy two seats
2026-10-24 21:21:27
0
prettynelly406
💗 𝓐𝓯𝓸𝓭𝓲𝓪 💕 :
Go into the world and multiply she she come supply 😂
2026-10-24 06:13:25
225
jennyoo1agbalabisnr
jenny_gold :
my belle oo😂😂😂😂
2026-10-24 21:15:40
0
omesbloomcollection
Ome’s bloom collection :
My sister ooo 😂😂😂na so one tell me say na because I never marry and I never born that y I Dey get pepper body ooo😂😂😂😂
2026-10-23 21:11:44
515
chukwumezuo
chukwumezuo :
Louder abeg 🤣🤣🤣
2026-10-23 21:10:34
193
youngeemma
youngeemma :
I swear my sister
2026-10-24 12:44:33
1
myraluxecosmetics
~MYRA LUXE COSMETICS~ :
Life is so private nobody knows am the boboo
2026-10-24 05:57:46
122
jovialchidinma_99
Realtor Jovial Chidinma of Abj :
small thing wey happen....wetin come bring Iya Chidinma for this talk now
2026-10-24 06:25:03
99
her_ladyship24
F. E. IKHINE, ESQ :
Me I go balance well then tell you and you bundles make una no match me.. make nobody touch me o
2026-10-23 23:14:19
217
stephfc5
steph’s living 🥹💕 :
Na why I like to day sit-down for front seat 😹😹😹
2026-10-23 23:35:28
162
chinnytheicon
Theylovechinny :
I carried someone’s child one day and they peed on me. Never again
2026-10-24 12:25:04
21
00power7
Lezkiss 🥰❤ :
We all lesbian right 💃
2026-10-24 06:39:46
154
nasty_chef
nasty_chef :
Carry ur blessing for hand oooo no stress me
2026-10-23 23:20:35
124
To see more videos from user @angelbloom01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About