I get solar, starlink, AC .... I no dey fit visit people for their house again.
2026-10-24 11:13:37
26
Damilare!!! :
I've paid for Google flow 1 year, I no dey comot for house, aye ota mi ti baje.
2026-10-24 16:13:52
3
santiago obi :
aswr to God
2026-10-24 20:23:48
0
Nelivia_autos :
Been off grid for 2 years now + unlimited internet. A separate office room. Separate gym room. With 24/7 light, you can cook for 1 month and load your fridge. You have to actually plan to go outside. Once I don de outside, I go begin miss my house immediately 😹😹 unless on days I take long hour evening drives, driving to no where, but fuel don cost now
2026-10-24 18:40:29
0
Shadrach194 :
I understand you bro
you are not alone
2026-10-24 18:30:24
0
Butter~fly 🦋 :
So if I Dey comfortable in life my life don dey spoil…hmmm
2026-10-24 05:07:41
18
Hanson Jay 🌝♒️ :
Exactly where I’m at right now 😂
2026-10-24 11:50:45
1
pi chukwu :
solar too good my solar don spoiled me finish
2026-10-24 19:21:57
0
CAC REGISTRATION :
lol… I get starlink, solar, Netflix Dey, Dstv active.. ps5. To spoil my life more I come still get one house help wey I Dey call to come help me go market or run small small errands. Before I use to stroll in the evening as if I want to go and buy something but I just got a car last month.. I can’t stroll again.. Dem go Dey look me like say I don sell my car😫 my life is spoiling guys 😩😩 I’m bored!!!
2026-10-24 09:12:41
3
pee Gofwan :
no be lie
2026-10-24 05:45:33
0
jayla :
You no lie, since I get solar, plus fibrex come add ps4 join. And my job na remote omo I no fit go out again as long as food dey kitchen everywhere good.
2026-10-24 05:31:24
8
wale.fola :
Add Ps5 with Fortnite join
2026-10-24 07:13:56
2
fx2active :
No be life dey spoil naso civilized country be u hardly see people outside cos everyone is working indoors cos of 247 power.
2026-10-24 15:58:44
1
Johnpaul :
Na you want spoil your life. This is productivity pro max
2026-10-24 15:28:38
1
Aminu Muazu :
I have solar light 24/7, now I am using it to make money I put 3 freezers that give me ice block everyday
2026-10-24 08:22:11
4
Nathan :
I no get solar, I no get AC, just my phone, my regular data, and my small power bank. I dey stay indoors for 3-4 days. Sometimes my landlord dey call me to find out if I travel. now imagine if I don fit buy the 6kva solar, 10kwh backup, with 1.5hp AC and the Airtel unlimited router 😂 like bro it is finish.
2026-10-24 08:51:57
0
Debrandy Solar Solutions :
Moral lesson get your solar today
2026-10-24 07:57:44
2
Gigi🦋💗 :
To comot from house be like work
2026-10-24 11:23:21
3
✅ :
Chia Nigeria 🤦🤦🤦
2026-10-24 13:03:55
0
Laconic :
Bros, for three years and counting, I never visit person. Jesus Christ. It’s not funny. No be lie.
2026-10-24 10:04:58
0
Cypher FX 📉📊📈 :
If you dey make money while you’re inside you’re not missing anything
2026-10-24 19:09:55
1
Africansart :
welcome to the club of soft life
2026-10-24 05:04:46
2
12:34 :
i be indoors person normally
2026-10-24 08:17:50
0
BiGST_$mile :
Nothing dey outside 😂😂
2026-10-24 08:02:09
1
To see more videos from user @etechofficial1, please go to the Tikwm
homepage.