The only thing I unboxed this year na Power Bank 😭😭
2026-10-24 06:28:23
13
ℂℝ𝕐𝕊𝕋𝔼ℙ💫 :
I no that I'm trying 🥺
2026-10-24 18:15:20
1
Nelson Ben💀 :
I keep telling myself it will get better but nothing still get better 😞😞
2026-10-24 06:29:42
18
:
Omoh, I unbox only iPhone 17pro 🥺🥺
2026-10-24 06:58:07
11
Emmzy✝️🕊️💰 :
Who de collect this period supposed de thank God I never see money collect for 5months now , I don lean finish. 7k wey my mama send gimme this week don finish I don use am settle gbese wey I Dey owe , now even 100 naira no Dey my OPay like this😞🤦💔
Omo ma bro thank God for life some people de hospital de beg God to see tomorrow guy 🥺🥺
2026-10-24 20:02:49
5
Karo :
e tuff😞
2026-10-24 16:24:06
2
Options👑 :
Alihamdulila
2026-10-24 10:29:04
0
꧁༺ 𝓟𝓻𝓲𝓷𝔃𝔂 ༻꧂🖇💙 :
Omo everything yenk me Gan!💔👩🦯
2026-10-24 20:33:10
1
么𝑺𝑳𝑰𝑴𝒁𝒀么 :
😮💨 OnGod
2026-10-24 08:24:20
1
A I A@ :
sounds name plz
2026-10-24 11:53:02
1
PATAPAN :
E worry mind
2026-10-24 09:01:20
1
D A N T O N 📿🛍️ :
atleast I graduated from school,And am all greatful to God.
2026-10-24 14:42:53
4
SHADOW😎 :
Omo I don tire ski😔😔😔
2026-10-24 11:11:41
1
『☁️』 𝘾𝙊𝘿𝙀𝘿 𝘾𝙇𝙊𝙐𝘿『☁️』 :
Omorr na only iPhone 11 and 15 na I unbox this year and me sef de think say I go buy one kind Benz wey go move my enemies 🥺💔but I appreciate God for the one he did🙂↔️🤲
2026-10-24 16:16:02
2
Tim_Drella :
2026-10-24 09:05:43
1
To see more videos from user @_pappy_7, please go to the Tikwm
homepage.