@lastsonvibes0: GOD'S LOVE iS UNCONDITIONAL but GOD created HELL just incase you decide NOT to LOVE him back, no bi CONDITION be that? @๐๐ธ๐๐๐๐โ ๐๐๐น๐ผ๐ #viral #fyp
๐๐ธ๐๐๐๐โ ๐๐๐น๐ผ๐
Region: NG
Saturday 24 October 2026 08:29:52 GMT
Music
Download
Comments
Man vs earth :
Wait Una Dey challenge God Abi wetin Dey play for here
2026-10-24 16:35:27
0
Bigxthaplug ๐ซฉ๐ซ๐ฅโจโก :
come leave my fyp no be me you go put for problem ๐๐
2026-10-24 11:50:23
0
Vickey thin :
Bro if I go hellfire because of u e no go funny oo
2026-10-24 10:04:30
26
UR FAVORITE EX OF ALL TIME :
As u don spoil my life now wetin you again
2026-10-24 09:29:28
29
great_95 :
No be me talk am o ๐
๐
๐
2026-10-24 08:58:07
0
kennedywilsonholdings :
How far one guy say Mak I Dey run from you
2026-10-24 09:03:47
98
๐ฐ๐๐๐๐๐๐๐โ๏ธ :
Na even treatingโฆ. ๐๐ I guess
2026-10-24 12:53:47
0
Otunba Victor Lamba :
God abeg I no dey ooo
2026-10-24 13:00:36
3
Judenko AK๐ง๐พโโ๏ธโฏ๏ธ๐ฅท๐พ :
Religious defenders be like Maguire
2026-10-24 10:56:59
0
Official_harrison :
Hell fire is for sinners,,not that way,,sin is punishable by hell fire
2026-10-24 12:43:08
1
BiG Dave ๐๏ธ :
bro na God go bless you for fro telling us the truth ๐๐๐
2026-10-24 08:38:42
9
spencersamuel366 :
Hell fire is for Satan and his agents. But if you refuse to accept the gift of his son Jesus
2026-10-24 10:14:19
4
๐ฝ๐จANTISOCIAL๐จ๐ฝ :
me waiting for him to say Damboruba
2026-10-24 09:57:22
11
CB7๐ :
when your parents punished you for being rebellious, did it mean they didn't love you
2026-10-24 11:51:05
1
timmy :
Omo they manipulate us o
2026-10-24 09:12:58
3
/Prinz pheti/ :
So this guy no ft leave my fyp ๐ญ๐ญ๐ญ
2026-10-24 09:13:18
4
keyssznn :
how far. one guy say make we block you.
2026-10-24 10:47:49
0
รVรL FรMUรS๐ :
They say make i de avoid your video ooh make I no come de question God ๐
2026-10-24 09:23:18
6
SแญYแE ISSแฉ SแญIแIT๐ค๐ฆ
:
First ๐๐ฅ
2026-10-24 08:34:28
9
Say_ hey_to_GT๐ฆฆ๐ด๐ชข :
Una no go stop this guy now ooh๐๐ na only apple Adam chop see waitin person Dey face๐๐ญ๐๐
2026-10-24 09:17:03
3
C_BOIJJ :
Unbelievers right now
2026-10-24 09:42:40
1
๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด :
This thing don Dey turn another thing o๐น
2026-10-24 12:24:56
1
๐๐๐ง :
First
2026-10-24 08:33:23
1
Bonasky chuks โ๏ธ :
Think about it
2026-10-24 09:31:51
1
LEGALITY๐พ :
You dey hear bah ๐
2026-10-24 08:37:01
1
To see more videos from user @lastsonvibes0, please go to the Tikwm
homepage.
ยฉ 2021-2026 TikWM. All rights reserved.