Davido own too much everything must be about him 😁
2026-10-24 12:39:44
7697
Successful :
Wizkid friends no Dey celebrate anythings self 😁😁😁
2026-10-24 14:27:06
2837
SpiralstylebyOAA✂️👗 :
Davido the over sabi uncle!!!🥰
2026-10-24 13:36:17
1409
BIG MO :
David's Humility needs to be studied
2026-10-24 13:26:15
3005
Oluwatobiloba ✨ :
For 2019 if they tell me say a day like this is coming when zlatan will be doing wedding and Naira Marley would not be there i swear I no go gree …….i fit even fight the person 😂😅
2026-10-24 14:28:29
353
olamilekan46195 :
They no fit seen wizkid for this kind settings 😂😂
2026-10-24 14:53:14
80
Maradona :
Benin culture must show, check the cap.
2026-10-24 12:28:20
638
Miss Gladys 💅 :
I fit see one husband among does men 🥺
2026-10-24 13:04:51
1854
️ :
God punish anybody wey h&te davido 🥰🥰🥰the man just too sweet abeg
2026-10-24 14:26:10
256
⭐️Big Barbie🌸💥 :
Guys I gave birth this morning
2026-10-24 18:08:26
79
PrincessLade✨ :
I trust David to always come through
2026-10-24 13:37:33
573
ANU🦍 :
I know say nah davido go first reach there 😂
2026-10-24 15:51:04
112
uyabeme :
zlatan come rain come shine davido gat Ur back 24/7
2026-10-24 12:44:03
151
Sunbless :
them no dey see wizkid for anywhere Abi who suffer make him money no dey attend people party self ,na question I dey ask ih before una face me 😂
2026-10-24 16:08:02
11
oyiz_signatures :
some of u are saying must Davido be everywhere,, una mean say Davido no fit dey Zlatan wedding abi wetin,, thousandnaire go just sit down dey analyze billionaires life
2026-10-24 19:53:08
1
Kenny black :
Congratulations big broo 😜😜🤩🤩🤩🤩🤩
2026-10-24 18:56:38
0
ghislain :
we all love zlatan right???
2026-10-24 15:34:59
3
JB Shopping Varieties 🛍🛍🛒 :
Where una put omolalomi 😂
2026-10-24 16:29:46
1
Jane 💕💞🌹 :
see setting ooo
2026-10-24 12:07:55
254
sweet girl 🍧🍷 :
see settings no be mb and peller and Ibrahim and tee dollar oo 😂 them settings oo
2026-10-24 15:35:50
24
oluwafemi :
up up way you can never see our own Star boy here never
2026-10-24 14:29:22
91
Glowupbabes :
Na everywhere who na davido wan Dey 😂
2026-10-24 14:42:36
63
BỌ̀DÉ🧌🪐 :
Why wizkid no de always de this kind settings
2026-10-24 15:19:57
73
Mrabohiautos :
You nor go see wizkid or burna boy for here oo 😂😂😂, Davido to freee aaaahhhh
2026-10-24 15:10:04
14
ً :
I trust wizkid 😁
2026-10-24 14:12:49
116
To see more videos from user @ammagistdaily, please go to the Tikwm
homepage.