@v.native: #fyp #foryoupage #blowthisup

ŇATIVĖ
ŇATIVĖ
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 24 October 2026 12:09:00 GMT
91455
20077
177
4898

Music

Download

Comments

privatenero0
MighTcomeforYou🪖 :
See my name 😭
2026-10-24 17:34:50
238
priscilla.john377
Pill”s💕🫦 :
For Me wey Dey call my babe old taker 😂but he knows I’m joking 😏
2026-10-25 08:21:55
57
hashtagblink15
🌴$ay_hey_to_FÈLîX🧃🛍️🙂‍↔️ :
Nah girl I dey crush on use mouth call me old taker oo 😂 🥲💔
2026-10-25 18:28:44
5
0214b40
𝓜𝓲𝓬𝓱𝓮𝓪𝓵 🥀☄️🖤 :
Omor na person wey I no expect call me old taker today
2026-10-24 20:25:12
89
big.chomzle_24
OLD TAKER :
hand dey meet us
2026-10-25 04:46:07
0
stark.bm
𝑺𝒕𝒂𝒓𝒌 𝑩𝑴 🖤🔥 :
My own brother call me old taker. say make i come take again na 💔🤦 person wey i been the help fa 🥲💔
2026-10-24 20:40:20
15
auoluw
I Y A N U :
na once I buy egg roll and fanta 😏😂 no be me una go yenk
2026-10-25 06:19:20
1
somsom0096
SOMSOM🦇💚 :
Na once I burst cry for house
2026-10-25 11:08:34
1
mark.miracle69
Tenhag 🍁 :
I use laugh too cover up but e worry mind
2026-10-24 13:09:19
23
innocent82912
. :
Nah style dem still use 😢…. Omoh be Grateful bro
2026-10-25 15:15:33
1
oloye.1509
oloye.1509 :
Dem comment ham for my post o🥹🤦🏼‍♀️😂
2026-10-24 21:43:12
5
olamilekan9521
ARIFE HATE GIRLS💔☺️ :
How much I don see for my life wey I con turn old taker 💔
2026-10-25 15:56:38
6
anth_onie
13/6/2026 💔🕊️ :
Dem still deh use style tell Una?
2026-10-24 18:24:08
14
nonlike_wealth
𝙬𝙚𝙖𝙡𝙩𝙝★ :
your own na style 😂
2026-10-24 21:33:18
8
regarded11
REGARDED✞ :
lol 😂, them call me old taker for anonymous, I laugh
2026-10-25 04:28:32
2
asiachukwu
️ :
Former big boy
2026-10-24 18:10:37
9
zay1__0
乙卂ㄚ :
Yus smile
2026-10-25 16:14:39
1
eiskelvin
👹 :
Nah once i play sad song dey cry for my heart. Because am heavy In heart strong in mind
2026-10-25 03:16:18
1
xvictor201
VIC, TOR🥷 :
Come up with different styles 💯
2026-10-24 12:24:48
5
sweediboi29
𝕊ω𝕖𝕖đเ_𝔹๏เ🌴 :
Omo
2026-10-24 21:09:15
1
_idan_money_
￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴ :
With all my juju☹️
2026-10-25 09:38:21
1
comrade_solohplus16
SøLøH_PLUS🎖️ :
Nah once I smile cry 🥲
2026-10-24 20:45:23
4
egomauzor
CB🥷🌎 :
I reach house still de think
2026-10-24 22:46:13
2
godstimefx81
💔 :
I use laugh too cover up but e worry mind😔💔
2026-10-25 06:42:55
3
unknown865942
ϻ𝔯 4𝓹𝐅 🗽🫆🎭🤖 :
Former baller 💔🥺
2026-10-24 19:57:58
4
To see more videos from user @v.native, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About