We haave one in our neighborhood 😂During one School holiday last year,Another child came for holiday in our neighborhood,naso Ganiya carry am follow body😭😂No be small hunting all the women for our block hunt for them😂Them no see them o,The woman that the other child came to do holiday with almost died🤣😂After a long while,Ganiya came out of no where,Holding the other child 😂The other one looks famished and exhausted 😂But nah Regular waka for ganiya 😂
2026-10-26 07:42:05
7356
UG🌙🇲🇽 :
and you No fit thieve am🤣
2026-10-25 12:18:53
13957
MR :
But where dem dey always waka Go ?
2026-10-26 02:52:09
5957
Digital ogbanje 🧙♀️🏳️🌈 :
Na so I trek with pant go my grandmother house 😭. My grandpa shock to see me. Na like 1hr journey oh with bike. But since na straight road I just Dey trek Dey go. 😭😂😂
2026-10-26 08:24:20
2667
Irem 💕 💕 :
Them fit stop for one house wey dem no no, chop food and drink water to continue movement 😂
2026-10-25 17:53:03
6308
cassy :
Their working steps na the same 😅😅
2026-10-25 19:19:08
1598
Ifechukwu :
them know road pass the igwe of the village sef
2026-10-25 19:29:17
3658
BLESSED SOUL🇳🇬🇬🇧🇮🇱🇱🇷 :
Oracle returning after he left home since morning🤣
2026-10-25 04:17:03
3978
HEIS BIG_DECENT🪖 :
And them no Dey select food o,them no get favorite for food them Dey chop everything
2026-10-26 08:56:46
638
_ihechi1 :
I was that child until my mother went to carry my back from the village cos she heard news that I’ll use leg and go to another village and come back …
2026-10-25 15:48:27
5177
Iam_Ellaarh :
Finally found a childhood video of that my friend that is always telling me “e no too far”
2026-10-26 07:14:49
832
Aya Pad | Period Care Gift Box :
E no dey loss, dem no dey thief am. Their head dey strong like mad
2026-10-25 19:43:59
951
Ms. Monica 🦋🦋🦋 :
Chase am small nah
2026-10-25 21:25:34
85
𝓢𝓱𝓪𝓵𝓸𝓶💓 :
see my cousin frnd oo😂😂😭
and na girl oo😭
2026-10-26 11:40:51
1
#StoriesbyEunice :
I get one for area like that, he's always in motion, he can only pause when he needs to eat to have strength and continue his movement... he attends all the occasions he's aware of
2026-10-26 14:06:18
3
Chief sidechick🦋🦋 :
This use to be my sister son when he was staying with grandma in the village,the boy will follow masquerade to another community entirely and trek back like nothing happened
2026-10-26 07:20:45
22
MǍFÎÂ 🦉🥷🌝🌚 :
He fit don go party since 3 day’s ago and Na Now he’s going back home 😂🤣
2026-10-26 14:37:35
4
Diva❤️🌹🌸💕 :
But why you use this sound na 😂😂
2026-10-26 13:31:03
1
Agatha Ajev :
And they no born you well to kidnap him😂😂
2026-10-25 13:59:06
4919
Mercyjay :
This one fit give you direction to where you wan go sef. Only him na google map cos he know every corner for village
2026-10-25 15:11:32
470
W1LSON!🧌 :
Either e don fall inside well before or bike don almost kill am before, dem Dey always get near death experience
2026-10-26 07:10:57
1083
Adejare Damilola :
As e Dey go like that e don calculate time wey food go ready for house before he reach house na to chop con stand up Waka again till night 😂
2026-10-26 07:23:41
211
Chinonso :
I get this kind of pikin wey Dey play with our neighbors ajebota children, he con carry all of them go far to play, nah only him come back they others loss 😭😭😭😭😭
2026-10-25 14:04:34
3893
To~mi🍒 :
If he catch your garri😂…he go finish everything😂💔
2026-10-26 06:30:34
135
Granddaddy🖤🥷 :
King of Wakanda dem Dey sabi Waka ehn
2026-10-26 09:46:14
22
To see more videos from user @eze.obata.first.son, please go to the Tikwm
homepage.