@kirayti: The new Legendary KRM-262 – Glorious Blaze 🔥 Danger Drop Draw is live now on Call of Duty: Mobile Get your COD Points from the Carry1st Shop and try your luck #codm #codmobile #callofdutymobile #kirayti
Everyday I watch your YouTube videos you just keep pushing me to be a better player
Ggs Kira 🤍
2026-10-24 14:44:50
24
Efra :
y el loud out????? 👎
2026-10-24 20:36:24
0
𝕿𝖎𝖒𝖎 :
after cindigo na kira, I don talk am b4😂🔥
2026-10-24 13:46:58
66
Bira_jr :
Grandpa good joor
2026-10-24 14:09:09
96
>>Shadow🎩 :
Where una Dey comot go
2026-10-24 22:21:35
0
𝕭ÊÊĶ🧊 :
All dem now ,Then e no fit wipe us 😂
2026-10-24 13:56:53
97
CODM gameclips🕹️ :
Who are u in that body 😂
2026-10-24 15:41:44
53
thatguyemma :
The fact that this guy no Dey post hard clip Dey burst my head 😂e Dey always like put una for talk 😂
2026-10-24 22:02:54
0
ESCALADIZZY ™️ :
get in jor 😂😤
2026-10-24 20:55:16
0
:
Mentor you just Dey know say KRM is live now?😂
2026-10-24 14:21:57
9
Seprico :
Afa bro active he don post again
2026-10-24 14:27:14
5
Emmy :
ur caption, na now u de see the draw ?😂
2026-10-24 14:23:03
9
MŲĤÃMMĄÐ :
My first time seen you killed in lobby MY MENTOR 😁😳
2026-10-24 21:53:48
0
PAPAENPARIS :
Nah eem make eeh no good to get Sympathy, Look how innocent bro looked when he was begging and now Baba dey shout shoot am, Next time ur heart go strong like stone
2026-10-24 14:18:10
9
mrprinxce1 :
Mentor buy me ipad
2026-10-24 13:53:09
15
:
Get in joor
2026-10-24 14:52:53
0
BIG SHOLZ🪖💸 :
lol wicker clutch abeg send your br sensitivity
2026-10-24 13:49:40
7
عبد الرشيد :
All these guys e no fit wipe our squad they go Dey talk
2026-10-24 15:08:33
5
papiloball :
Rule number one : Be wicked
2026-10-24 13:50:13
7
Julia :
Omo get in jor
2026-10-24 14:10:11
7
thejokermiles :
wait.... so u're telling me u can drive a jackal?😶😶
2026-10-24 18:09:58
2
Creed 🦇 :
This man 😹
2026-10-24 14:54:42
1
Kira_boi :
Na dem oo you no fit do am for my lobby
2026-10-24 14:04:22
4
:
mentor💆🏽♂️🩶
2026-10-24 15:48:57
1
To see more videos from user @kirayti, please go to the Tikwm
homepage.