no wonder some customers go just come my shop say nah my battery comot so nah you
2026-10-24 22:58:23
0
Lucia Amelia :
abeg make una no dey cast work ejoor
2026-10-24 22:39:52
0
CHEAT :
Unclip stuff they sweet
2026-10-24 23:59:14
1
Vicode :
happened to me once,I collect $15 from the person 😂😂😂
2026-10-24 21:25:40
0
dick wayne :
una ehn most u cast
2026-10-24 21:40:10
1
Odogwu Sweetlife🥶✅❤️ :
Power ic 15k 😂
2026-10-24 19:15:14
6
Abdul Samad :
power 10k...
charging 4k.... 😂😂😂
na two different thing dey do am,ma..
2026-10-24 21:19:15
3
IFECOGADGETSPLUS :
Nah the kind work I do today morning the customer say the phone fall down and after the sim is not showing network na once I bill am 15k i open phone the flex way connected to down borad jump out nah once I smile 😂 over joy
2026-10-24 21:26:13
2
𝑫Å𝑵𝑵𝒀𝑺 :
Why una Dey cast our work like this
2026-10-24 19:03:25
3
MAYOR🖤🇳🇬 :
EmPa man 😂
2026-10-24 20:45:39
1
ÎZÅÑAGÌ :
board 34k, charging port 4k (meanwhile Na battery wey unclip)
2026-10-24 21:59:37
2
𝘽𝙖𝙙 𝙋𝙖𝙧𝙞𝙨 🥶 :
omo I use am chop money sha
2026-10-24 21:31:23
1
SILENT 👽👽 :
the can't relate
2026-10-24 17:27:50
1
Micheal Oliver610 :
omo the kin joy I dae get for this kin ic.... I don collect 50k for this work last week sef... na 1 day I tell d person say him go come collect am
2026-10-24 21:17:45
0
DAMIAN :
2026-10-24 20:50:37
1
Lawrence Obijuru :
😁😁😁🔥🔥🔥🥰🥰🥰
2026-10-24 21:41:17
1
MIDIM EMPIRE :
🥰🥰🥰
2026-10-24 17:18:04
1
Only one(1)Godwin’stech📲🔌🛠✅ :
😂😂😂
2026-10-24 17:09:36
1
SILENT 👽👽 :
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-24 17:27:07
1
Emmydon :
😂😂
2026-10-25 00:28:13
0
To see more videos from user @therepairguy01, please go to the Tikwm
homepage.