@wsws023: 🚨 Omo! Wetin really happen for Sabo Bus Stop, Ojo Alaba? 😳👀 This one just happen now! People wey know this area, abeg make una tell us wetin una see for comment section. No hide the gist ooo! 😂👇 #SaboBusStop #OjoAlaba #OjoLagos #LagosGist #StreetGist 🔥
We see we smile 😃
Region: NG
Saturday 24 October 2026 17:38:20 GMT
Music
Download
Comments
wesemarley ogo :
Na woo keke man hw come
2026-10-24 22:18:30
0
Amaka unegbu vivian :
sabo bus stop thanks be to God no life was lost I pass that place this evening
2026-10-24 22:07:09
0
AMAKA best :
Na opposite my shop
2026-10-24 21:14:51
0
OLUWADAMILARE🤍 :
Why him go pack like that na
2026-10-24 22:00:03
4
Abefe🥰✊️ :
GodAbeg😭🤲
dey protect us🙏
2026-10-24 21:30:26
1
Loveth 🕊️ :
Ahh na even day time I be think say na this night 😳
2026-10-24 21:05:36
1
eridamilare🌺 :
Omo I treak today I won cry
2026-10-24 21:47:40
0
Áłábí 07 :
Omo shy na today be this one
2026-10-24 19:01:18
2
Connect🇧🇪 :
𝐎𝐦𝐨 𝐭𝐡𝐚𝐧𝐤 𝐆𝐨𝐝 𝐧𝐨 𝐥𝐢𝐟𝐞 𝐰𝐚𝐬 𝐥𝐨𝐬𝐭 ❤️🤲
2026-10-24 21:07:14
0
💋 IDERAH👑OLUWA 💝 :
I dey sabo dat time oooo
2026-10-24 20:22:57
0
MBG :
Person sha no die
2026-10-24 18:58:01
0
Temitayo Crystal | Realtor :
i sabi Sabo bus stop along Ajangbadi-Alaba Int'l road.
Thank God no life was lost
2026-10-24 20:47:11
0
oriyomhi :
na AY Keke napep be this oooo omoh ....
2026-10-25 00:48:35
0
Ayewo001 :
where be this one bro
2026-10-24 19:53:50
0
SKINCARE VENDOR IN TRADEFAIR :
Ahh
2026-10-24 19:32:50
0
mimieeb :
Ahhh Omo
2026-10-24 17:58:44
0
OLAYINKA 🤍❤🔥💔 :
Ojo sabo oniba ekun junction today
2026-10-24 21:26:35
0
user6532267536166 :
Juju Dey under the trailer
2026-10-24 22:19:16
0
SAVAGE BTC :
Sharp na the oro hand work
2026-10-24 22:46:26
0
To see more videos from user @wsws023, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.