@dabirababyy: 🤣🕺#teamsam🔥 #fypシ゚viral #fyppppppppppppppppppppppp #fakebodyy⚠️ #foryoupage

𝑫𝒂𝒃𝒊𝒓𝒂𝒉😝💗
𝑫𝒂𝒃𝒊𝒓𝒂𝒉😝💗
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 24 October 2026 18:37:03 GMT
123160
28661
232
1977

Music

Download

Comments

sorphyberry
꧁ꨄsorphyberry 🥰ꨄ༆꧂ :
Na them sabi jarey 😒friendship wey don fall out don fall out
2026-10-24 20:17:13
555
call_me_mimie38
🧿MIMIE😌BIG🌊 :
Make nobody hold me o🥲😹
2026-10-25 20:39:56
0
alade7073
FAWAZ 💚💡💐 :
Ejeh mi no be lie ooo 😂😂
2026-10-25 20:44:51
0
mimispice20
𝓜𝓲𝓶𝓲 𝓢𝓩𝓝🫧🍃💕 :
And all of them de gossip each other
2026-10-24 19:27:58
237
chibaby4390
Chi chi😌💕 :
Na so dem turn twinnie 😹
2026-10-25 07:13:00
32
sarahejiro52
Sa Rah♌️💕 :
Na them sabi , na money wey I go use buy car I dey find
2026-10-25 08:13:54
43
preshynatty26
B!g Preshy natty❤️🥺 :
I for tag them but I no wan look for trouble 😂😂
2026-10-25 15:54:53
0
jokeeeeeee0
Dara simi🫧🥹💗 :
If I post am for status they go eat me raw 😹
2026-10-24 20:30:39
37
ayo_1508
𝒜𝓎𝑜𝓂𝒾𝒹𝑒 🧸💕 :
I cannot repost before dem go see ham as shade😂😔
2026-10-25 08:02:25
17
mirascloset5
Mira 💐❤️😌 :
Wen she settle with her I shock 😭😂Naso two of dem turn against me🤣🤣🤣ewooo
2026-10-25 13:20:29
6
chateau.bliss.hotel
luxury hotel in Alimosho :
And na dem sabi make Dey continue the friendship
2026-10-25 08:29:47
1
dml823
Damola🤍 :
She go con use their profile picture for DP.😩🫴
2026-10-24 23:44:47
11
miriamjoe05
MIRIAM JOE❤️🥰 :
Me we guide pass all of them and na me be their nightmare 😂😂😂 And fake life wan wound them😁
2026-10-25 19:44:17
1
ewaade888
Ewa🥰💕 :
Omo they rage bait me Gân 😂😂😂
2026-10-25 05:48:10
7
dicta4u
Oma :
I dey tell you
2026-10-25 06:35:14
1
adesewa2122
Sewa’s bags nd more🛍️ :
Dem go con dey lie weytin u no talk dem go say u talk am 😂
2026-10-24 19:25:29
13
flourishnaomi
GENZ BADDIE 😻❤️ :
Omoo I just Dey laugh 😂 pesin wey u don badmouth for me o😂 some girls ehnnn
2026-10-24 21:29:22
4
glo_ry4138
G……🦋💞💐 :
For people wey deh gossip their own family 😂
2026-10-24 23:17:54
5
hartokeh085
Hartokeh 🥹💔💕 :
Very anyhow people 😂
2026-10-24 20:14:01
5
thegirl._nana
thegirl._nana :
Naso them turn “Oremi Oremi.😂👍
2026-10-25 13:41:27
1
omohkeyindeh1
AMOKE🌸🤍 :
It’s well😒 person wey you don bad mouth for me na that same person con be your bestie now😂😂😂
2026-10-24 21:36:40
2
midee198
MIDE🥹❤️ :
Me no even send them o
2026-10-25 08:03:14
2
prettysonia300
PrettySoSo😻🫧🌹 :
Na them sabi 😹
2026-10-25 10:47:19
2
user4128153783666
Success 😍💕 :
me and my landlord get issue my ex friend go dey beg am wetin concern her 😏
2026-10-25 18:00:48
0
To see more videos from user @dabirababyy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About