@biggest__foot1: I’m 26 and you’re 26 #creatorsearchinsights #youngmen #youngwomen #26 #im26

BIGFOOT🏈🎯
BIGFOOT🏈🎯
Open In TikTok:
Region: US
Saturday 24 October 2026 19:47:35 GMT
5650
504
33
16

Music

Download

Comments

eaglesbaby26
eaglesbaby26 :
Aswear😹life just favour woman
2026-11-08 00:34:24
3
bless_ng3
Blessing :
how una dey reason girls self?
2026-11-06 18:19:06
1
urgly_boyfrnd
Urgly_Boyfrnd :
i go too chop this life
2026-11-08 07:04:00
0
sayheytomayor7
sayheytomayor7 :
I Neva even enter GLE
2026-11-07 23:07:04
4
jammys42
Jammy :
When u are 30 u become the older men the girls at 26 will start looking for 😂😂 because now ur own age mate wey dey 26 with u dey look for older men wey dey 30 😂😂😂 life no hard na turn be turn
2026-11-07 22:55:20
2
weirdllonar
weirdllonar :
Girl way be your twin sister use 4yrs take senior you that’s real life
2026-10-24 22:31:13
3
akaza1234567
AKAZA :
omoo those people get life advantage pass us
2026-10-25 06:39:40
2
elvis.young98
Mr Elvis :
Yes I fit Marry you, but I go still enjoy my life low key when e reach my own town 😂
2026-11-06 11:18:41
1
dimma.esty
esty🎶💕 :
Una Dey talk oo so na all girls don experience such life 🙄🙄
2026-11-07 20:09:23
0
rex100.com
Rex :
cheeky girl🤣🤣🤣🤣
2026-11-06 22:15:01
1
onlyoneraj1
Raji Matthew :
make I settle wertin 😅😂😂 me wey dey hot right now
2026-10-25 23:47:56
0
twxst3d
Bryvn Twxst🗡 :
Settings babe them😂
2026-11-07 23:00:41
0
c1qduiyy
C :
Make nobody disturb me when e burst 😂
2026-10-25 09:03:55
0
devicfitness
Devic fitness :
e no easy 4 man
2026-11-03 21:04:06
0
el.powei
𝐏𝐎𝐖𝐄𝐈. ツ :
true
2026-10-24 21:45:44
1
lamsing11
👑LAMSING :
2026-11-07 19:02:26
0
lamsing11
👑LAMSING :
2026-11-07 19:02:51
0
ceospwuzzi
Uzzi :
😹I sure die she never go 😹this one na trap oo😹😹make girls no see this post
2026-10-24 21:57:11
0
atu8476
Atu :
Take am play first...😂😂😂
2026-11-08 02:51:44
0
cyberthug999
cybethug :
a 26 year old girl old she experienced all those life at her early 20s
2026-11-07 17:59:18
1
akaza1234567
AKAZA :
girl gets advantage for life aswea😳
2026-10-25 06:37:44
1
chijiokechukwu8
chijioke :
simple the same enjoyment wey you enjoy I go enjoy am all of a sudden make I settle down because am getting old 😂😂😂
2026-11-07 16:42:24
0
emmy_smart3
Emmy_Smart3 :
😂😂
2026-11-07 19:02:05
0
To see more videos from user @biggest__foot1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About