@itstheplayback_: Zlatan and his wife Davita dancing to a live rendition of Wizkid’s “Ojuelegba”! 😍🔥😂 Zlatan really LOVES this song! The vibes are unmatched! ❤️🎶💃 @Carterefe @Wizkid @WORLD🌎 PRESIDENT #wizkid #dance #song #fyp #viralvideo

Playback ⏪
Playback ⏪
Open In TikTok:
Region: GB
Saturday 24 October 2026 19:53:09 GMT
112587
10003
83
200

Music

Download

Comments

_thejannarden_
Jann Arden :
and Davido dey this wedding o
2026-10-24 20:23:26
205
harrison69910
HARRISON🪖 :
Baba no attend wedding but him legacy Dey there
2026-10-24 20:01:06
643
gentleprince40
gentleprince40 :
U can't do without big wiz
2026-10-25 00:03:50
23
jennysugar44
Ekpereamaka Dennis :
Omo Big wiz is the greatest
2026-10-24 20:47:53
59
degraceboy46
OGBAFIA 🥶 :
E fit dan do wetin nobody wey attend that wedding do for back lowkey buh u no go know
2026-10-24 22:17:06
50
jayboii.jairus
Mola 🐘✅ :
OBO Dey Dey ohhh😂😂😂
2026-10-24 20:35:09
34
jrmoney442
Jr~ money💰 fc🦅 :
This is what we call dis respect oh Oshakpolo Dey there and una get mind Dey play Wizkid song 😂😂
2026-10-25 01:37:26
4
successful.son3
Successful Son 🪖🚀 :
Wizkid just dey trend 😂
2026-10-24 19:57:48
118
imfavourfranklyn_
FÆVOUR✝️🚀 :
wiz go just dey smile 😂❤️🦅
2026-10-24 21:40:18
21
adespecia
Ade special :
but why poco lee nor day this settings
2026-10-24 21:13:24
6
bigyoonus
Big Yoonus :
This is smooth 🔥❤️
2026-10-25 01:48:03
1
oluwafunmilayo100001
Funmilayo🇳🇬🦅 :
omo Wizkid glory ehn na shine shine
2026-10-24 21:51:27
9
goodluck0x1
ASK☘️OF🍂GOOD🪨LUCK☠️ :
first to comment 😂
2026-10-24 19:54:27
6
evilcyb
evil😈cyb👿 :
when you are big you are big 🤲♥️🦅
2026-10-24 21:57:53
7
bigson546
Buike🦅 :
another person do wedding buh nh wizzy dey trend 🤣🤣🤣
2026-10-24 22:22:13
6
tentoes73
TEN TOES :
wizkid was not there?
2026-10-24 19:57:14
16
eizzyfire22
️eizzy fire :
Enjoy
2026-10-25 01:12:26
1
kingdricks3
kingDricks🤴 :
Lowkey we’ll all be Fc
2026-10-24 21:53:43
2
tyroler.man
Tyroler man :
Wizzy baba..
2026-10-24 20:28:26
4
To see more videos from user @itstheplayback_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About