@mediapage11: #ade #creatorsearchinsights #fyp @ADENIKE 🤭❤️🐅

Tricia media 📺🚀🐅🥰
Tricia media 📺🚀🐅🥰
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 24 October 2026 21:14:55 GMT
34824
2292
71
107

Music

Download

Comments

mmesomajane6
Jane 🌹 :
All of us shaa dey this app dey wait
2026-10-25 06:09:21
0
qwinbeth5
beth :
This girl has been explaining since last week wey she go back 😂😂😂who do this girl like this
2026-10-24 22:14:49
353
adebanke_ademola
BeeKay💛 :
awwwn true love 🤣
2026-10-25 06:02:30
0
layo_1
layo_1 :
Na everyday this girl Dey use explain😂
2026-10-25 06:13:34
0
star_girll017
OPEYEMI🧠🎙️ :
No explain anything give us ooo[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-25 05:42:52
0
simply_tashaa
. :
Na you sabi
2026-10-24 21:47:56
359
esthercruzz23
King Cruzz♥️🥰😍 :
Everybody get wetin dey do them this period and Ade you no join
2026-10-24 22:06:48
110
userejideade26
🫧OYIN🫧 :
No be ade type this thing
2026-10-24 22:18:13
15
giftlove9007
giftlove🦢🤍🕊️ :
please someone should help read it
2026-10-24 21:20:16
30
vibegirl88
CHIDImma :
Nah una sabi
2026-10-24 22:31:51
21
hey_its_manny0
𝓔𝓶𝓶𝓪𝓷𝓾𝓮𝓵𝓵𝓪🌸 :
Una still de for this matter 😂😭?
2026-10-24 22:05:31
14
prettytoyo25
Omotoyosi🌸❤️ :
When she knows she can’t leave him then y she dey curse her mama 😂😂Ade Dey burst my head
2026-10-24 23:27:33
15
symplylayo0
symplylayo0 :
Who say make Ade leave her man bai? Make Una leave Ade o . She too Dey explain these days. Smart is the one for her!! Abi…..
2026-10-25 00:01:21
9
warriors_joygiver
🩷🤍sickled🩷_🤍zee🩷🤍 :
Na your business Biko.. Enjoy jare
2026-10-24 22:35:31
7
etztitilayo1
Titilayomi❤️🥰 :
Na you sabi ooo
2026-10-24 22:15:01
15
sweetsoul_45
🐦‍🔥𝑷𝒓𝒆𝒕𝒕𝒚 𝑨𝒖𝒓𝒂🌸 :
Omoh nah u sabi oooo😂nah here we go kuku dey abi😏
2026-10-24 22:57:53
5
ifeoluwa_036
Rike_ foodstuffs and provision :
Na you sabi oo 😂
2026-10-24 22:16:19
13
lifewithceeveebee
CVB🌸💕 :
Abeg na them sabi
2026-10-24 22:29:32
4
amjustagurl24
🎀 𝑀𝒾𝓂𝒾 🎀 :
Oya nah🙂‍↕️
2026-10-24 21:59:36
4
alex_andra698
Alex :
Chai Ade u go explain tire
2026-10-25 02:07:05
1
kemzy.blizz
kemzy ❤️🦅 :
Ade nah u Sabi ooo
2026-10-25 03:35:14
1
ste_phxx
Stephanie🍒😍 :
Waka.
2026-10-25 03:22:54
0
thatgirljoy08
J :)🥀 :
Nah everyday ade dey explain she never rest 😂😂😂
2026-10-25 05:44:16
0
ayomiposi724
heritage🤩 :
Na beginning be dis 😂 she go explain tire smart do or say anything na she sabi
2026-10-25 05:36:22
0
To see more videos from user @mediapage11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About