As u no fra doing your own process me too no go fra 😂😂😂😂😂😂😂😂we die here 😭😭😂😂
2026-10-24 21:52:38
147
Ròsie🍒 :
ma please do you French curls for sale
2026-10-25 14:16:29
20
favy :
The hair fine die
2026-10-31 10:03:48
1
𝑒𝓈𝑒𝑜𝑔𝒽𝑒𝓃𝑒💗 :
you wey no dey sleep? you dey always complain about back pain, you rarely eat; them dey always feed you, you show up even when you’re having cramps, madam perfectionist, them go really craze o😭😭
2026-10-24 23:41:46
23
Adunni_Hairline🌸💇♀️ :
Make we kuku gather fra dey go 😂
2026-10-25 15:35:22
8
𝓒𝓵𝓪𝓼𝓼𝓲𝓬 🫧🎀🤍 :
I go just run
2026-10-31 03:16:45
0
iCherish_hair💇🏽♀️ :
I still wan de like you abeg 🥰
2026-10-25 05:48:04
16
Chiamaka🌸 :
E dey pain ooooo when e reach time to sleep 😭😭😭😭😭
2026-10-27 04:01:35
7
clusterlashtechinmaraba :
I will never allow any hairstylist bend my neck again
2026-10-25 12:47:44
15
mesotheophile 🥰🥰 :
how is the hair style I like it
2026-10-25 05:55:59
5
Mira🦋🤍 :
I don’t mind 😂make I fra
2026-10-24 21:48:31
9
Chrisbella🤍 | Elegance :
The hair is so fine😍
2026-10-28 18:27:21
1
🖤Pamela :
I don loss my own yesterday omo una no tell me say e Dey pain
2026-10-25 10:53:16
7
Nini❤️🔥🌈🌟 :
As you never fra I go survive too 😭
2026-10-25 07:19:33
6
🎀Darling Maria🎀 :
o baby ur skin is giving
2026-10-25 16:49:33
3
🌸Vera~is~pretty🌸 :
Clean
2026-10-25 07:18:52
2
WARRI LASH/BROWS (Usiefrun) :
Too beautiful
2026-10-27 02:49:43
1
Laid_by_Ewa💇♀️💕💆♀️ :
your fra go get mood swing🤣🤣🤣🤣when u see shuga hair handwriting 😂
2026-10-28 19:07:17
3
🍀𝓣🫧 :
TikTok ehn ,and na shuku I just make now ooo chaiii😂😂
2026-10-26 14:54:13
2
To see more videos from user @shugastouch.ng, please go to the Tikwm
homepage.