After 2 years, you find all positions you start from build stamina, na wing you choose 😂😂 you never de hold belle 💔😂
2026-10-25 04:34:28
550
Michael Nnamdi :
With time you go recover
2026-10-25 08:33:05
0
Aarøn :
Me after 4 yrs without playing i was unable to run straight Omo I nearly die 🚶♂️➡️
2026-10-25 06:05:23
173
victor :
I no understand,,you did not play football for 2 years and out of all positions to start is winger 😂😂😂😂bro watin do Center back wey you go start
2026-10-25 06:20:48
80
kristimienemona :
Fear dey catch me now cuz my own don enter 6yrs I never ball
2026-10-25 07:59:12
62
Mhide | Raising Boys :
You nearly see your creator 😂😂
2026-10-25 06:08:39
24
AjeBor :
Them carry yoy play match after 2 years , u go good b that
2026-10-25 07:05:47
23
Chinemerem Onyenagulum :
guy I swear 2 years now and I say make I play last week Omo I nearly faint
2026-10-25 00:02:00
77
CEO 👨💼 🧃🇺🇸 :
How do you guys live without playing football for two years 😂 if I no play ball within the week I no go get myself
2026-10-25 07:46:45
24
. . :
walahi I think sey na only me this thing dey do 2 min my Belle Don start to dey pain me
2026-10-25 11:16:35
1
£ViL H£NRY👿 :
I swear me I nearly kpaiii that day ehhh
2026-10-25 06:24:14
1
iamonoh :
Bro just go give thanksgiving in Church cos you were likely just 1 minute from collapsing and that would have been the end. If you haven’t played in a long time, don’t just go straight to play. Play at most 2 minutes with long intervals of rest.
2026-10-25 09:51:24
8
maayin :
Me yesterday 😂
2026-10-25 08:34:12
1
OLADUNMOYE TOMIWA TEMILOLUWA :
Your liver and kidney don twist alongside your stomach 😹😹😹….e go dey do you like say make you carry on but if you no commot for field you might pass out 😹😹😹
2026-10-25 01:21:00
8
Emmy :
bro me wan die for monkey post guy
just 2 minutes at of 10 guy 😂🤣
2026-10-25 11:04:17
1
Streetwears boss🫥👾🌏💥 :
I was scared to play AFHER 8 years,but the day I try it nothing sub,,i thought my leg will be heavy the next day nothing sub
2026-10-25 09:25:09
0
IFIJE🧼 :
The whole place go Dey turn😂😂😂
2026-10-25 06:35:10
1
OLALEKAN LASISI :
My own don reach 9 years and I dey plan go play ball on Wednesday 😂😂
2026-10-25 08:13:06
0
️ ️ ️• :
bro he has kidney problems, let him go for some checkups as soon as possible. i could tell from the site he was holding
2026-10-25 10:26:10
4
Just Dat Cool Guy 😎✌🏿 :
Na Too much Scottish cos am 😂😂
2026-10-25 10:23:02
1
MarvelouS🦉 :
E go still dey body but strength no go dey 😂
2026-10-25 06:13:33
2
Dozzy 🇳🇬🇬🇧 :
Everywhere go first do wetin?
2026-10-25 06:13:59
1
Ultra 5 :
Jersey fine 😂
2026-10-25 06:59:20
0
IamCYAN💜 :
Na Weytin I Dey fear gan gan be this make I no go kpai
2026-10-25 06:21:10
3
Desmond pounds :
Be like many of Una nor really understand Watin da sup this is not about losing form or strength na belle o if I nor even play ball for two weeks self belle da always pain me once I run small
2026-10-25 08:27:11
2
To see more videos from user @sambahago, please go to the Tikwm
homepage.