@evilburger61: #fyp

ČĦÙĶŴÙĶĄ 🇰🇷₩
ČĦÙĶŴÙĶĄ 🇰🇷₩
Open In TikTok:
Region: GB
Sunday 25 October 2026 06:10:29 GMT
264187
46825
1311
4571

Music

Download

Comments

.joshua.042
🫀𝕁𝕆𝕊ℍ𝕌𝔸🦁 :
Ur garri better pass my oil rice
2026-10-25 09:33:00
4114
posh_255
𝐩𝓸ŞⒽ🍁🖤 :
Nah Palm oil I use fry the egg 💔🥲
2026-10-25 13:56:59
934
chukwujindu35
8/20/23💔 :
since them born me I never drink this kind garri
2026-10-25 12:23:03
611
queenpreshy268
₱ⱤɆ₴ⱧɎ ₥Ø₥₳🔥 💫🦇💙 👩‍🦯‍➡️ :
I just Dey go through a lot😭💔🤦‍♂️
2026-10-26 01:20:43
0
badtype__0
EMMANUEL ✝️ :
una dey enjoy oo
2026-10-25 16:07:57
46
europemony1
Europe money 💰 🇺🇸🇦🇱🚀🥷💼 :
October is blessed
2026-10-26 01:33:19
1
achacoloto.comedy
💫💥iDOMA♥️♥️LASTBORN 💫💥 :
this is what eat today
2026-10-25 15:21:08
86
gurllikeloner33
✨ Kosisochukwu 🌺💫💞 :
Na luxury garri 😒😭😂
2026-10-25 07:29:18
961
risky__419
Nobody cares🫩 :
This garri sweet pass jellof rice 😂
2026-10-25 08:36:49
258
genesis55063
GENESIS🎩 :
any garri wey come with 4 tin of milk cold water and 14 groundnut no be garri na fried rice
2026-10-25 12:47:00
239
isariyt
ISaRi 𓃵 :
Na red oil I use chop white rice 😔
2026-10-25 16:52:34
1
yesung.fans.only
Yesung fans only :
A lot dey go through many people for this comment section 😂
2026-10-26 02:50:01
1
ladyfazzie
Lady Fazzie :
Nah pepper I fry take chop yam today
2026-10-25 16:16:24
38
wissamchi
Wissam chi :
Last Sunday of October I no fit forget nothing Dey my opay
2026-10-25 08:32:08
101
kingdeals02
✨🔥VĩCTØR🇬🇧❤️‍🔥 :
Where the Garri? Omo me na chicken and fried rice I Dey see there oo 😂😂
2026-10-25 23:35:47
1
itslove21362
✨𝓵𝓸𝓿𝓮 🪭🪄 :
Luxurious garri
2026-10-25 15:41:27
2
official_pycojr
Pycojr.🥶💫🚀 :
omor dis ur garri get levels 😂
2026-10-25 08:12:21
82
chase4pf34
CHASE🏌️‍♂️⛹️‍♂️ :
Omo🥲
2026-10-25 16:24:17
8
vinfix191
Ms.VINFIX 💔💔 :
Nah white rice and Burgundy stew I eat ooo
2026-10-25 11:34:23
127
wcheda3
CHEDA🏝📿 :
Omo you dey enjoy self guyy I don drunk.garri for straight 2 weeks no sugar chest pain nearly wound me now na rice with maggie and salt I dey chop now omo broo to bounce back hard gon if I bounce back nobody fit see my Shi shi
2026-10-25 09:15:30
7
pretty_succzy042
pretty🫧succzy 042☺️ :
me today na my birthday, and na garri and salt I drink 😔💔😭
2026-10-25 12:23:38
23
favourgurl19
꧁༆ꨄFavour🌸🩷༆꧂ :
Me na bread and tea
2026-10-25 12:01:16
34
modex231
𝙇𝙀𝙂𝙊𝙇𝘼𝙎 :
Ahh you get garri 😮‍💨 i never even eat self for real
2026-10-25 11:20:53
45
victory.peter40
Victory Peter🥷✝️📌 :
Even rice were I chop your garri cost pass😁
2026-10-25 08:20:23
16
To see more videos from user @evilburger61, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About