@iamextrano: Big emphasis on have a nice life #extrano #yaps

iamextrano
iamextrano
Open In TikTok:
Region: GB
Sunday 25 October 2026 07:27:11 GMT
50310
8687
207
335

Music

Download

Comments

__emeka_
️17 :
As you lose me , na escape you escape self
2026-10-25 10:42:42
787
fvessien_xo
F. :
Who loose me na son of a praying mother😭😂😂
2026-10-25 18:55:19
81
tthe_biggest444
Jaiye_unruly🦁 :
Who the fuck am I??😂
2026-10-25 21:31:31
0
mercyg980
Meme🥑 :
Who lose me no lose anything oo me wey hunger won kee
2026-10-25 15:52:03
41
tati.szn
Tati.Szn🧸💸🏦 :
As you loose me you don loose nothing 😂😂😂
2026-10-25 20:22:33
1
big_simi07
Anuoluwaposimi 🌸💙 :
Me wey dey find wetin I go chop 😂😂😂
2026-10-25 11:10:12
126
meenah_szn
Meenah’s_sZn🦢 :
Even this one you are doing is part of the regret 😹
2026-10-25 16:24:04
62
manipulator_419
𝓐𝓴𝓪𝓷𝓳𝓲 :
You wey loose me no no wetin god do for you
2026-10-25 09:38:28
50
carameldinma
Ms_Didi🌺 :
Regret loosing me ke😂 I no special na😭
2026-10-25 08:05:40
21
short_tianah
Ms T💕 :
Likeeeee i am nothingggg babyyy😂
2026-10-25 21:39:17
0
jasmineross43
Ølamïlekan🌑 :
Nothing you wan tell me TikTok det monitor my life cos wtf 😂
2026-10-25 09:48:55
23
braidsby_uche
Braidsby uche (Enugu agbani) :
Wetin Dey my body wey you wan regret😂😂😂on to the next abeg
2026-10-25 13:30:43
16
holy_moves_11_11
MOVXS👾 :
Make I put more effort to make am so my ex can regret of loosing me , so I no plan to make am before?!!!😂
2026-10-25 16:44:47
6
charityjoseph08
jcgold🌸🌝 :
Omo even if I do am self you no go still regret
2026-10-25 14:52:21
5
sanityleading
🖤 She's Sanity ✨🩶 :
who lose me No lose anything. Na God save you sef. broke girlfriend like me, you go spend tire 😂 Na only love I go fit give you.
2026-10-25 21:06:36
1
thatpianoboy04
THAT PIANO BOY🎹❤️ :
Wetyn concern me? Me way never make am sef😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-25 18:45:59
1
blessing.jimoh29
Memesonly😝🤪 :
Na who loose me suppose Dey thank God 😂😂😂😂😂😂 I no get character
2026-10-25 18:47:46
0
mogbo001
Mogbo :
Like guyyy make I come the pretend?? If it didn’t dey it didn’t day😂😭🤲🏾
2026-10-25 20:37:12
0
iamroyalty42
𝒯𝒽𝑒 𝓁𝒶𝒹𝓎✨🍒 :
Have a nice life o🤣
2026-10-25 11:36:02
6
onlyemex
EMEX🤴 :
Have a nice life 😂😂I’m just here eating food and sleeping 😅I no get strength
2026-10-25 10:26:40
7
not_your_spec_atall
not_your_spec_atall :
emi timo jamo kankan😄
2026-10-25 21:32:01
1
1of1_sog_gwm
1 of 1 :
Ajeh. I’m nothing baby, I want your life to even be sweeter
2026-10-25 20:12:22
1
allahwillprovide19
Oluwadamilola❤️‍🩹🦍🧗‍♂️ :
Finally found my table 😂
2026-10-25 11:08:54
3
big_rolex_1
MEZIE ♈️💡 :
I’m not special at all, men choke I wish you well 😭😂😂 me wey Dey suffer gan😭😂
2026-10-25 16:23:41
3
sayheytochoicy
𝓒𝓱𝓸𝓲𝓬𝔂🧿 :
Like you no know Wetin God do for you 😂😂
2026-10-25 14:57:44
3
To see more videos from user @iamextrano, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About