but dat 5 thousand people none of dem come out to testify at least for evidence
2026-10-25 22:26:32
0
joseph samuel :
God is still great 👍
2026-10-26 08:02:04
0
Hypeman Sircollins :
Omo the is guy go carry us go Hell o
2026-10-25 20:00:38
0
Emma love :
no near my papa church oo 😂
2026-10-25 22:34:10
0
Prince low-key :
Hmmmmm
2026-10-26 01:09:04
0
ODG 😈😈😈 :
God my hand nor deh o
2026-10-26 02:11:12
1
enzy funds :
take a good Look at your show
2026-10-25 16:02:04
5
mikol mike :
everyday when I come online my visa to hell is always renewed
2026-10-25 16:50:19
3
harmlessforever :
Jesus self shock when he hear the number😅
2026-10-25 15:13:11
2
bobo Africa 🌍 :
which microphone he use talk to 5k people?
2026-10-25 18:05:13
1
Maxwell :
na human being Dem be and they sabi count...and no be beans na fish...and there is a sea side near by... Jesus disciples took the canoe after that miracle..the sea is close by
2026-10-25 21:31:10
0
Don play ⏯️👈 :
God abeg oo 🤦
2026-10-25 22:18:19
0
L!berty🕷️ :
Guy abeg block me na 😂
2026-10-25 16:41:25
0
Elijah Billy :
u go later put us for trouble 😂😂😂 this guy
2026-10-25 17:54:20
1
yinks :
Omorrr I don Dey turn unbeliever abeg I gats block you so u go stop to Dey mess with my head
2026-10-25 21:05:16
0
👑𝐂𝐇𝐈𝐃𝐈𝐌𝐌𝐀🇳🇬 :
We no Dey safe again for this guy hand
2026-10-25 18:37:17
1
Ziggy :
Them pay ticket🎟 nah
2026-10-25 19:13:09
0
白菜 日経平均 :
guyyy
2026-10-25 08:47:18
0
HOD :
Jesus weh dey turn water into wine. Him go don run Coca Cola for dem take step down 😂😂😂😂
2026-10-25 21:21:31
0
WATIN CONCERN ALHAJI :
Him run Pepsi for them, them no write that part 😂
2026-10-25 20:03:16
0
Effiong Timothy Noah :
You question God? Okay
2026-10-26 10:14:53
0
sinxwillgetpaid :
check out oo
2026-10-26 09:09:42
0
Chris ice 🧊 :
Them da take attendance for church o no be now e start
2026-10-25 21:04:22
0
GENTLE WIZZ🦅🦅🦅🦅 :
ah abeg sorry I forget to write am Join you just remembered me
2026-10-25 20:47:40
0
𝐞𝐭𝐲𝐚𝐧𝐠_ :
2026-10-26 01:47:00
0
To see more videos from user @lastsonvibeso, please go to the Tikwm
homepage.