@younggee44f: I just tried Omor 🤦😔💔😭 #fyp

👹🦅Y O U N G 🚀 G E E🦅👹
👹🦅Y O U N G 🚀 G E E🦅👹
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 08:43:57 GMT
103033
25691
123
3203

Music

Download

Comments

mr_shedrack5
￴ :
Like Wetin we wan talk about self?😂
2026-10-25 19:34:10
26
buike28502
RTD🩵💸 :
Me way don ghost 👻
2026-10-25 10:43:00
175
dav3e4
David 🌟 :
hi I'm gay asf
2026-10-25 21:02:45
1
princesscourage20
🪫 :
Naso i wan take marry 😪
2026-10-25 12:07:20
79
theycallmeevilsnoki
BRIGHT SNOOKY🛍️👾🌟🪐 :
Like wetin you wan talk wey i never hear before? 😂
2026-10-25 21:20:42
0
mummyslastcard55
Last🌹 born 🥹💕Nora 🎀 :
I don block my parents sef i won just dey on ghost 👻 mode 🫩💔😪
2026-10-25 19:42:45
6
prettylucy3935
!!Riri🥹❤️💨 :
And dem go think say you Dy ignore them 💔🤦‍♀️
2026-10-25 13:17:51
24
godzy447
GØDZY🇲🇽 :
I just deleted my whatsapp mk I just and dy on my own?
2026-10-25 15:09:39
13
m.r_w.e.a.l.t.h
MR_WEALTH :
Nah why I Dey like Dey on earpiece
2026-10-25 20:18:14
2
difference334
DND🤨 :
I swear to even enter WhatsApp na connection
2026-10-25 19:26:38
2
escobar_2113
Escobar ✔️ :
I swear
2026-10-25 15:29:09
0
nevertheless9900
nevertheless ✌️💧💦 :
I even hate to start conversation but watin man go do 🤒
2026-10-25 18:49:45
1
pained21
💔🥀 :
Omo this thing no be life oo
2026-10-25 19:40:42
3
rojolee1
ROJOLEE💦 :
This is real me
2026-10-25 17:01:23
6
sexy.diva163
♡𝓢♡ :
I dey find babe 😩
2026-10-25 19:15:57
2
baddiekelly70
KELLY🦅 :
Na how to get more money ne en be my problem 🥹
2026-10-25 18:06:52
2
he_isfavour
FAVOUR🪖❤️😡 :
Na money kuku carry me go out I no sabi all this people
2026-10-25 12:58:49
8
florafranka_
𝑭𝒓𝒂𝒏𝒌𝒂🥹💕 :
As in eeh, where I wan start from
2026-10-25 18:53:02
1
lawson_4kt
L ✞ a ☬ w 𖤍 s ☬ o ✞ n :
2026-10-25 16:41:58
1
blisstreatandsurprise148
Bliss🥹💕🍒 :
I just week 😒
2026-10-25 16:07:54
1
richway756
Still on😇 the grind🇺🇸 :
I just wan make bastard money🫩💔🤲
2026-10-25 13:26:09
3
mimi1059
𝓐...〥 :
Omor ehn😭
2026-10-25 16:04:09
1
justleavemetfalone_13
Makima🫩🩷 :
Like broo🤦‍♀️😭
2026-10-25 16:05:44
1
mr4pf008
Mr 4Pf 🤬👹 :
omoh bro e go far oo 💔
2026-10-25 11:50:35
3
oluwa.001
BLAQ 🖤 :
Me wy no lyk noise, if noise de where I de I go change location 😒
2026-10-25 11:48:43
3
To see more videos from user @younggee44f, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About