@big_vlbes_: That poor girl dey seize your cashout😂

BIGVIBES®
BIGVIBES®
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 08:48:59 GMT
67338
13132
144
722

Music

Download

Comments

mr1a623
Mr A :
I for post for WhatsApp but Ano wan spoil her Sunday 😅
2026-10-25 10:26:11
657
ethikaal
Ethical :
Omo I like this song abeg who sing am
2026-10-25 15:03:39
0
prettyjay115
~~JAY🎀⚡️🦅🦅 :
Your success dey her hand before??
2026-10-25 12:31:51
36
moore.2055
38. Baby's :
I fear no evil 😹 I don repost o
2026-10-25 15:24:30
1
iamevil_99
𓆩🖤𓆪 ♛ 𝑺𝑨𝑴𝑼𝑬𝑳 ♛ 𓆩𓆪 :
My Money just de last I no de even manage am 😂💔
2026-10-25 11:14:21
237
real_stin
𝓢𝓣𝓲𝓝 :
She no poor o, na me poor 😂😭😭😭😭😭
2026-10-25 15:28:36
0
stanz8618
STANZ :
i go post am soon I never get paying work 😂🤲
2026-10-25 12:33:48
52
tosin4653
🫩 :
I for post am but I know wan spoil her 19s 😹
2026-10-25 11:24:58
100
milliboi59
B.R.I.G.H.T45 :
😳😳 how u take know
2026-10-25 15:25:38
0
preshy.nice48
preshy nice 🤽‍♂️ :
Na juju una dey use make una stop all this talk 😂💔
2026-10-25 13:03:10
46
viralobby
Baltimore :
Amen I claim this with belief this will be my testimony ❤️❤️❤️❤️
2026-10-25 15:34:39
0
just_me_smart
ꑄꂵꋬꋪ꓄🏌️‍♂️🧃🛍️ :
I dey my house see Una na once Joy full my body 😮‍💨😹
2026-10-25 14:18:38
10
bahdboyfriend1
ßahd-boyfriend :
Na once coin come Dey last for wallet😂😂
2026-10-25 12:02:54
17
victordc712
𝕍𝕀ℂ𝕋𝕆ℝ ℂ𝔼𝕃𝔼𝔹🤬🎉 :
Savings Dey metete😂😭
2026-10-25 11:05:18
37
_bigbbymary67
꧁꧂༆Dfw mary💀༆꧁꧂ :
Mk nobody shade me oo😂 na poor I poor I no kee person
2026-10-25 14:40:44
5
emzofunds..001
🗣Emzo funds 🌎 🌴 OF $$ :
I swear
2026-10-25 14:57:29
0
trevorthygreat
trevorthygreat :
This song Dey scatter brain GLE
2026-10-25 12:18:56
9
1of1dc2
dc_3 :
Nor be lie I wan kolo 😂
2026-10-25 10:24:03
8
sly_foxx97
Metro 🥷🏽 :
😂😂😂… no be now I go post this thing
2026-10-25 12:24:50
7
mr_morris01
𝕄𝕆ℝℝ𝕀𝕊 𝕏 :
Check am well naw na rookie de front ohh 😂 na odi Val and 𝕄ℝ Alex I de wait for🥂🇺🇸🥳
2026-10-25 10:16:51
7
d_lvnglarge
D_lvnglarge :
2026-10-25 11:27:42
16
sad.darlingtonl
💔1 :
I go leave her very soon
2026-10-25 13:03:53
3
stanleyfellx
𝐒𝐭𝐚𝐧𝐥𝐞𝐲 𝐄. 𝐅𝐞𝐥𝐢𝐱 :
I nor dey post anything 😂
2026-10-25 14:34:06
3
ferryc300
F_E_R_R_Y WAY CARE FOR C300 :
See as inside Benz sweet God when 🤲 🙏
2026-10-25 13:09:39
4
victormadueke1
Victor madueke :
So that poor girl na bad luck 😩😭
2026-10-25 14:27:42
0
To see more videos from user @big_vlbes_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About