@abilityblvck: I go explain later

abilityblvck
abilityblvck
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 09:20:14 GMT
65798
14091
451
1748

Music

Download

Comments

bigdreams249
REMO POUNDS 🚷⚠️ :
I no fit forget the run way I run for Ghana 🤣🤣🤣
2026-10-25 16:19:31
1250
necherem562
𝙉Ξ𝘾𝙃𝙀𝙍𝙀𝙈💙🏀 :
police keh 😂, wetin do sars 😂
2026-10-25 16:38:40
339
pretty.lesb5
👹UDOMA👹 :
nah who mama never chase go think say Messi Sabi dribble 😂😂
2026-10-25 16:59:11
550
...devout...96
🎲✧𝘿𝙚𝙑𝙤𝙪𝙩✧🎲 :
[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-26 07:49:44
1
dfw.cally
ᗪfᥕ ᥴᥲᥣᥣყ 💙 :
Make the beat no waste 😂
2026-10-26 09:15:28
2
osahenoma008
OSAHENOMA🌟✨💫 :
Na that day I know say my Es350 na Hellcat 😂😹
2026-10-25 22:39:08
72
emaxijay
D Emma👾😡Izuzu :
Police Dey front oo
2026-10-25 15:34:40
450
coco4054
🦉 :
I no dey wait I dey run oo😂
2026-10-26 09:02:19
1
emmybig22
Big Emmy 🕷️ :
Very strong caption 😅😂
2026-10-26 07:25:24
8
dezzd02
. :
Mad man don chase you before Omo I nor go ever forget that day for my life
2026-10-25 19:48:17
158
yakatamh
~M.H~🇳🇬🇲🇦🇪🇸 :
No mind them 🤣
2026-10-26 08:41:48
1
1black234
𝐁𝐋𝐀𝐂𝐊 🎭 :
Omo I run enter dirty water with my swag 😡😂
2026-10-25 19:47:15
139
successdaniel
Success Daniel :
Omor Police oh,mad man,sars,cul*ist, turkey All of them i don experience am i no sha pray make e happen to person
2026-10-26 09:08:01
2
nonso672
BIG MANDELA 🗽 :
Na yesterday them come my house, I run through window I always active like snake 🐍😩😂
2026-10-26 06:44:15
39
davidhatesfemales3
Sxmp4her🐍 :
na that time u go know the use of shortcut 😂 Guyyyy 😂 omo u go almost run pass hilux sef
2026-10-25 13:36:41
49
lost_kelvin
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴￴ :
leave chase see sound 😂😂
2026-10-26 08:26:31
5
millions_pounds
OFFRADAR 🥷 :
My father get speed pass mbappe 💔😭💔
2026-10-25 18:35:51
134
ghost_90423
Ghost :
I swear
2026-10-26 07:01:04
1
big_funds.001
✝️Emmanuel ✝️ :
Omo my own na today ooo Omo he think if he position gun i go stop Omo see me see run ooo 😂but e no funny ooo 💔
2026-10-25 18:40:05
43
ernest.musk
🌴𝔼ℝℕ𝔼𝕊𝕋🌴 :
The day way solider chase me I forget say I get chest pain
2026-10-26 01:12:31
42
mrblacky147
MrBlacky 💼 :
Me yesterday night once I see they motor 😂
2026-10-25 17:29:47
7
staywacko14
أين مايكل؟🥀🫩 :
Dog don chase you before?? I fly fence this Dog follow me fly fence Omo na once I know say no be small thing oo😂
2026-10-25 23:05:13
76
.daveed2
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Nah last week i sabi say I fit wear baggy Jean run 😂
2026-10-25 20:51:30
5
nx._shepherd
NX _SHEPHERD :
Omo me wey full soldier squad chase for MY12
2026-10-25 21:03:51
6
drxco__0
E V A N :
You go think say flash na your lost brother😂
2026-10-26 07:13:02
6
To see more videos from user @abilityblvck, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About