I commot fear draw the tattoos do the piercings too! Everybody go Dey alright!
2026-10-25 22:11:33
0
𝐚🍂 :
Na lie she no go chase you, I did it and she don heal
2026-10-25 14:09:39
87
Boss lady _1 :
I get sensitive skin that why😫😫😫
2026-10-25 21:08:07
0
Barbie🙂↔️🧜♀️🌼 :
Na so I talk my mama go my mama go Omo I don do am o she go heal
2026-10-25 19:15:35
8
Chinny🌸 :
My table 😂💔
2026-10-25 18:30:39
0
Choco💐🖤 :
My papa go tear me bottle for head😂
2026-10-25 15:44:37
7
juliebabe :
i don't like taking pictures(na lie my itel camera blur)
2026-10-25 14:23:08
17
💜wura💜⁷ :
just did mine ☺️
2026-10-25 21:13:21
3
morayo💕🎀 :
While other girls are out clubbing every night, I chose to stay home because I'm focused and disciplined.
(Na lie, nobody invite me + I no get fine dress to wear)
2026-10-25 20:40:51
3
🦋 Miss 🫂Adel💍❤️ :
Omo she don finally die 💔😭 I’m now going to tattoo her name on my bodyyyyy😭💔. May her soul rest in peace sha💔😭🥹
2026-10-25 17:43:10
5
Ms.Rachel✨ :
Piercing actually doesn’t hurt as much as you think 😊 healing process might take long though
2026-10-25 19:34:08
1
𐙚 𝓟𝓻𝓲𝓶𝓮…..👙🧚♂️ :
I don find my twin😭
Me wey dem wan pursue comot for house because I no Dey wash plate😭😂
2026-10-25 15:16:53
3
Vee.com :
Thank God I looked down to read the other part😂😂😂
2026-10-25 12:03:15
1
Black Barbie🦋 :
My mama go use bible verse kill me for that house😭😩
2026-10-25 18:59:03
1
krees clare🌸❤️ :
Emphasis on the low pain tolerance 😩
2026-10-25 16:03:02
1
. :
My brother go chase my comot😂
2026-10-25 15:38:53
1
Julietpaul795 :
Asin
2026-10-25 22:20:59
0
Funmiii ❤️ :
Na lie oh I can’t handle pain 😂
2026-10-25 22:15:56
0
To see more videos from user @ms.semii, please go to the Tikwm
homepage.