@ogbamedia1: Ending part shock me oo 😬😬. #OGBAMEDIA #viral #davido #zlatanibile #bellashmurda

OGBAMEDIA 🎥✨📰
OGBAMEDIA 🎥✨📰
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 11:20:16 GMT
151385
15549
92
548

Music

Download

Comments

abokikhathy1
Abokikhathy1 :
Una no show where David spray am dollars 💵 ooo
2026-10-25 20:52:00
0
fellakiso
fella kiso :
Una Dey lie he even give him some $
2026-10-25 22:40:22
0
marshallasu
Evil 😈Marshallino :
omoor ehh guyyyyy this settings No sharp for this two celeb oo 🤦😡🤬
2026-10-25 22:34:28
0
dah.nie.ellah
🥰Xoxo_Ellah🥰 :
Omo wizkid dey do too much
2026-10-25 21:58:02
0
tpabloescobar
T Pablo Escobar :
Make Bella no try that shiit😳
2026-10-25 22:23:35
0
ogbamedia1
OGBAMEDIA 🎥✨📰 :
Even Una 001 look hin hand say 😅😅😅
2026-10-25 22:46:37
0
akanbiade05
AKANBI ADE :
Bella wey davido spend money that day
2026-10-25 18:56:43
669
ibile_nla_nla
IBILE NLA :
Bella ignore Davido keh 😳
2026-10-25 18:43:11
253
liiberty_0
LIBERTY༒🩶 :
This one na Ai? Una go just dey cut video dey post
2026-10-25 20:04:30
120
dennis.onah
Dangerous Machine 🦍 :
Make bella no try this for him life again o
2026-10-25 21:34:43
17
tomsiz_001
He's TOMIWA🤡🇬🇧... :
OBO for the boys Hmmmm So Bella ignore devido 😡😡💢
2026-10-25 19:01:07
56
mikeyrash22
👾マイキー🌏 :
Wizzy fc rn 😂😭
2026-10-25 19:43:23
16
somowest.dance
AYOMIDE❤️🎙👨‍💻 :
nobody small
2026-10-25 15:47:41
28
off.lagos0
☠️Oluwakpques🇿🇦☠️ :
Nah so life bi ooo
2026-10-25 19:47:27
10
olayinmika_00
olayinmika_00 :
They don see before
2026-10-25 19:15:43
13
adeyemi.0211
Adeyemi 02 🖤🪖 :
They don greet before person wey Davido spray money
2026-10-25 19:13:45
14
touche_fasho__
Touché_Fa$ho__ :
Na Claw wey Bella lock with person na him Davido dey observe no issues at all
2026-10-25 19:14:21
11
olajesu_csa6
🔥🚀OLAJESU🦅🚀 :
The things is them no get fight oooo Sha person wey dem dey see each dey chat each go con surprise to see him at the party
2026-10-25 18:36:35
7
dammyfrosh191
damilare✝️🔧 :
is this for real
2026-10-25 17:04:51
5
bryman40
Account not found :
But unna mad ooo 😂😂😂 no be this same party he Dey spray him money
2026-10-25 21:05:05
4
cruise_doctor1
Golden Boi 💪 :
Nothing sup , stop false caption
2026-10-25 21:23:15
1
zeez704
ZEEZ FX 🪖🇺🇲🇳🇬🔞 :
me after seeing this video 😔💔
2026-10-25 19:23:01
3
500dons.5
Şŵăğůú :
this internet crazy o, wrong narrative everywhere 😒 person way Davido done spray money for this same invent
2026-10-25 19:59:58
3
allahyafikowa01
AYK :
Fraternity wedding ehh e go fa aje
2026-10-25 20:24:35
3
jojo_capilot1
JOJO CAPILOT💲💸 :
OBO been don spray am money nah
2026-10-25 19:57:42
2
To see more videos from user @ogbamedia1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About