That Ade don stress ibrahim and smart her own too much
2026-10-25 15:29:09
668
Nessa🌚 :
they're stressing him 😒
2026-10-25 13:57:46
2465
𝓚𝓱𝓪𝓻𝓭𝓮𝓮𝓳𝓪𝓻𝓱 💕🥀 :
At least he’s talking good care of his family
2026-10-25 20:17:13
183
𝓤𝓻 💕𝓾𝓰𝓵𝔂🤧 𝓔𝔁💔 :
No be ade cause all this things??
2026-10-25 15:13:06
1429
💫Just ✨Nelo🤍 :
Make una leave our Ibrahim alone abeg 😮 ooh
2026-10-25 16:25:05
209
symplylayo0 :
Make dem leave this boy nawww
2026-10-25 14:17:36
233
CHIkadibia✨🍫 :
Na ade cause all these things
2026-10-25 15:34:39
108
babykaira@@@ :
We as a Muslim we proud of you as you carry yo mum go meca 🥰🙏🙏
2026-10-25 22:33:22
24
🎀💎🫧꧁༺♛•qมєєи•♛༻꧂ 💗✨ :
No vex my inlaw , that Ade own don too much 😏😏😏😏😂
2026-10-25 15:35:29
460
BAE🥀☯️ :
Likdis ehn smart eyes Dey outside him just wan use Ibrahim matter cover up so dem go fight and go chill with other girls but smart is really right na nice guy
2026-10-25 15:32:08
256
___olamiposi :
Dem just dey put dis guy fr talk since dis days
2026-10-25 17:35:41
40
Best love ❤️ :
Find one day run enter smart him gats calm down 😂😭
2026-10-25 18:29:41
26
🍀MIMI🍀 :
Ade be the cause of all this see finish sorry my inlaw
2026-10-25 17:08:53
65
Desire Porch :
make Dem no stress u na
2026-10-25 16:02:35
48
AMOLLY BABY 🍼🐥 :
car kulu fun Ade ATI smart
anyways smart is right
2026-10-25 15:40:40
37
꧁ÖLÄ꧂ 🥺💞❤️ :
Make dem leave this boy nawww
2026-10-25 15:59:01
86
Mel.xx🍒 :
It’s Smart that has been mentioning IB 😏
2026-10-25 16:49:18
40
ADEVICK FX 📉📈📊 :
I can't wait for that fight
that boxing match 😂😂😏
2026-10-26 04:10:53
1
kinat932 :
Na smart Dey mention him name
2026-10-25 15:24:06
32
Nature…💦 :
I no like as Ade Dey treat ib and smart especially smart 😭
2026-10-25 19:20:37
16
Onyinyechi🥹💕 :
They re stressing this boy fr and I no like m oooo
2026-10-25 17:44:44
17
M!Ď£🤎💐 :
una no notice say smart friends no Dey support him like before again 😂😂😭
2026-10-25 18:43:11
8
Aries ♈ Queen 👑 :
Ade own don too much 😒
2026-10-25 20:04:26
6
Haulartu :
Help me tell am to go Makkah is not easy oo
2026-10-25 20:19:25
7
Nwa💕🫧 :
Baby why are you explaining eh?
2026-10-25 16:32:29
11
To see more videos from user @real.clips.by.prosper, please go to the Tikwm
homepage.