@omaissofynn: No long talk Una too like gossip! You wan make we break up before?😡#fyp #fyp #goviral #relatablememes

࿐⋆𝓢𝑇𝓐ℛ👒❀
࿐⋆𝓢𝑇𝓐ℛ👒❀
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 11:42:19 GMT
75586
19240
77
2442

Music

Download

Comments

xjennifer09
BIg Jenny🎀🌸 :
Watin u won hear before 😂
2026-10-26 19:30:59
0
nuella_624
nuella_624 :
Me wey sabi lie😂😂 I go talk say we no Dey again 😂😂
2026-10-25 12:32:14
588
u_nbothered_
Unbothered ✨😝 :
Me and my babe dey nobody gree leave each other 🥲
2026-10-25 18:03:45
128
okiki022
O🫧 :
Me and my Sweetboy Dey😌💕
2026-10-26 18:13:36
0
ewele596
EWELE🥹❤️‍🩹 :
Them wan put person for talk😂
2026-10-26 16:58:58
1
vicky666108
VÏČTØR 🧃✨🍿 :
even with our nonchalant attitude we still deh oo 😹💔😂
2026-10-25 20:44:02
36
pytt_deborah36
𝓜𝓼.𝓓 𐙚🫧 :
We sey I mean sey Abi Dey
2026-10-26 06:06:56
1
nancyeniola1
nancyeniola :
Me and mi exxx ex exx exx don turn babe back 😂😊
2026-10-26 00:04:46
1
juxtbeni
Benny🥹🥀🖤 :
We gallant oo
2026-10-26 14:23:56
0
thatgurlpresh84
𝒫𝓇𝑒𝓈𝒽𝓎😸💍💞 :
Nothing fit separate us
2026-10-25 17:31:38
37
tola.94
🤎 :
We no Dey but I go still talk say we Dey😂😭
2026-10-26 07:20:51
13
annabel3556
ꨄ. :
Where he won go before Omo ehh🙂‍↕️😂
2026-10-25 12:18:37
32
vickypresh232
Vicky💐 :
Gbam I nor get strength to explain
2026-10-25 21:25:05
5
gifte184
gifte184 :
She will be like ohh greet am for me 😭😂she nor expect am 🙂🙂‍↕️
2026-10-25 20:00:14
6
lia_ife1
Lia 🥹💕 :
Who i won leave ham for 😹❤️
2026-10-25 18:30:39
3
officialgiftey
Gifted🌸🥹 :
Make I prank our hatters small 😂💔
2026-10-26 05:50:46
5
iam_munaaabackup1
@𝓂𝓊𝓃𝒶𝒶𝒶😙! :
2026-10-26 10:59:53
2
uchechukwuissopretty
𐙚 𝓤𝓬𝓱𝓮𝓬𝓱𝓾𝓴𝔀𝓾😻💋 𐙚 :
We no dey again oh 😔😹
2026-10-26 07:43:05
3
alfeeyarh_
feeyarh💕 :
We Dey oo😌
2026-10-25 22:19:10
1
oluwatimileyin_0
Timmy💞 :
2026-10-25 19:44:43
2
uwa1.11
JESSY ❤️ :
I go just pretend like say I nor see the message
2026-10-26 14:09:57
1
may.17379
gurllikevicky 💞 :
My facial reaction dey speak for me😑😤, I no dey talk sef😏🥲
2026-10-26 00:22:49
3
chukwubuzor_042
BIG YøünGësT🇮🇹 :
2026-10-25 12:16:12
2
darlington_dn
ɴᴡᴀ ᴀꜰᴏ ɪɢʙᴏ :
Okay na😒😂
2026-10-25 18:11:08
2
ifunanya5717
Ifunanya🌺 :
Nothing fit sup😂
2026-10-25 18:53:31
2
To see more videos from user @omaissofynn, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About