Omo me I rematch I beat am again
who don big don big
2026-10-25 19:01:23
2
😜 ꧁༒☬ Bëlīêvë ☬༒꧂😜 :
codm bøys can relate
2026-10-25 18:55:26
0
S_KARIM🇪🇬🇳🇬🇩🇪 :
that rematch go humble you ehhh
2026-10-25 12:38:46
318
Benjamin Christian :
my guy beat me 5:1 e no gree rematch since last week 😭
2026-10-25 17:07:46
14
SUCCESS DAVID :
Efootball fan 😂
2026-10-25 15:39:31
58
𝐑𝐗🕸️ :
my cousin say e want rematch I still flog am
2026-10-25 13:58:24
61
Smalli 🥀 :
what if you later win am again
2026-10-25 13:00:01
47
⫷⫸₵ØɄⱤ₳₲Ɇ⫷⫸ :
when i allow bro score first then he knows he's cooked
2026-10-25 13:34:50
13
Hitman 🦾 :
e football 😂
2026-10-25 12:41:33
70
El Henzy😈👿 :
big daddy no go kill me 😂
2026-10-25 12:37:07
0
Remiah :
Dem nor dey tell person
2026-10-25 12:48:18
1
Sad Toxic ☠️👿👿☠️ :
Call of duty
2026-10-25 18:09:25
2
#ütçh👻💨 :
won him 2-1 we played again I chop 11-0🙂
2026-10-25 18:09:33
3
pardiero_10 :
My older bro spell my name for the rematch bro
2026-10-25 17:50:46
1
テレル :
Guy weiting be dis
2026-10-25 12:41:17
5
theniggaattheendofthesea :
Omor e get one guy wey win me one guy I tell am make we play again e say no… na the guys for the store con dey hype am na we play again…. Long story short the guy nor like football again 😭
2026-10-25 15:56:48
1
𝒟𝒜𝒯𝒯𝐵𝒪𝒴 :
nah wetin do Gideon be this oo.😂😂😂
instead make he talk say he no play,he still come.
chaii💔💔.
the kain beating wey I use hin eyes see ehn😂😂😂
2026-10-25 14:43:57
7
🌴 Glaciered 🌴 :
can't cook twice its gonna burn
2026-10-25 14:23:30
3
001 𝔻𝕠𝕝𝕝𝕒𝕣𝕤 :
E football
2026-10-25 15:40:07
2
I am Emma :
But you actually beat him again😂
2026-10-25 13:29:48
3
爸爸 SAN 💐 :
especially for ps ooo😩😩
2026-10-25 13:06:55
2
•🖖🏼•B•F•N•L•🖖🏼• :
i beat am first we rematch I beat am again every thing wey I beat am na 4:2 omo the third time this guy spell my name spell in name
he beat me 12:1
2026-10-25 13:50:19
2
divine dailyquote :
i fit rematch make i still beat am
2026-10-25 15:32:53
6
To see more videos from user @big_daddy2.000, please go to the Tikwm
homepage.