Na because of that boy dem do this working oo… 😂😂😂 papa say him must born boy before him rest 😂
2026-10-25 17:23:32
3042
Backup_guy😎 :
I don select my own what do I do next[Cool]
2026-10-25 18:06:16
697
After Rain Sunshine ☀️ :
Bra and parties wey dey this house fit reach 1000 pieces 🥺😳😳🥺
2026-10-26 10:38:03
640
Mummy Uchechukwu 😏 :
This comment section should tell you that men are marriage centered
2026-10-26 07:52:36
176
👑Nnamdi👑 :
I have chosen this one🥰🥰🥰🥰her handle please,no talking stage na traditional marriage straight ✌️✌️✌️🥰🥰🥰🥰🥰🥰
2026-10-28 11:16:37
1
Bossnation :
Y'all are beautiful, but she caught my attention more. She's an amazing beauty.
2026-10-25 18:41:00
290
malayvilla 2024 :
chai imagine being the boy and last child the 8 girls will finish u with love 🥰🥰
2026-10-27 08:43:55
0
Mr Francis :
🥰😎 see cuties ladies God dey create ooo Umuoma where is their Dad naa ?
2026-10-28 09:29:34
1
Eddy :
that king at the end was the reason for you all. thank Him... No one is coming again
2026-10-28 05:44:16
2
. :
una go too do celebration marriage marriage marriage marriage is all I see 😁😁😁
2026-10-25 15:43:17
425
Pappy London :
Them go spoil that last boy😂
2026-10-26 08:08:34
181
Lightmateboi :
haa! all girls,I need one oo
2026-10-28 05:07:05
0
🇳🇬Osita🇨🇦 :
I just dey hear 2nd and 3rd, wetin she do una
2026-10-26 03:38:37
90
AlusiOringo™ :
Na man Senior man dey find since o😭
2026-10-25 20:55:15
339
yourroyalwickedness001 :
I love you all
2026-10-27 05:30:09
1
Mufasa547 :
Dis one is okay for me
2026-10-26 12:19:54
5
sly🫠 :
i just dey go through the comments sections i no really go far but i no see anybody put words for the father who Made This Possible 😢❤️#Kudos To your Dad☺️@theakuchiefamily☺️
2026-10-25 19:34:47
42
🧪🍁celebritylucky042❤🧪💚 :
My prayer for you all, you will marry right 🙏🙏
2026-10-26 09:54:08
5
Bryan :
so we've all agreed na me get am bah 😂
2026-10-26 08:51:47
34
WARRI ISLANDER🏝️🤿🏊♂️ :
I don choose my own oo
2026-10-25 19:23:03
76
Zee_W :
Una no dey use eye see fine girls, later una go dey complain about billing 🤣
2026-10-26 03:11:37
11
De prince 🇦🇪 :
The 4th girl what’s her handle
2026-10-25 15:50:34
106
Engr P. C :
omo that boy go too enjoy life cos all the love go dey go to him from many angle
2026-10-25 18:29:17
16
Jikson :
Biko I want to marry the 3rd one I am down serious
2026-10-25 18:23:56
14
Adeolú :
the second lady's
2026-10-25 17:53:02
32
To see more videos from user @theakuchiefamily, please go to the Tikwm
homepage.