@chidexami: Ahhhhh this one I Dey hear …he good ooo Abi na me suppose no come learn #chidexami #chideraonyemaechi

Chidera Onyemaechi
Chidera Onyemaechi
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 13:49:58 GMT
264908
52924
353
553

Music

Download

Comments

e_n_a_y_i
human bean :
una just wan embarass my bruda by force
2026-10-27 01:57:06
0
devianimation
😈 Devilish 🔥 Stepper😈 :
hmmmmmm
2026-10-26 20:05:22
0
sommy.esther
ASA Chrisjose ❣️❣️❣️ :
if u don't have headset to listen to diz wonderful sound just put ur phone speaker in ur mouth and close ur ears
2026-10-26 23:25:04
0
lethu_bae
khaya_exellence🩵 :
you play different when you know your replacement is coming 😂😂😂😂😂
2026-10-25 16:56:27
1737
adaogbonna
AUT :
you know some churches knows how to look down on what they have
2026-10-25 22:08:46
581
miracleojomeneun
Miracle :
No allow anybody see you with the guitar ooo, just dey dance dey go
2026-10-25 13:57:57
2155
lostsoul6p
lost soul😪 :
chai this ear issue when i get God😭😭😭 i no fit use ear pod for more than 2yrs now😭😭
2026-10-26 23:48:52
0
daisy_glitzzy
Cynthia.irl🤎✨ :
Abi dem wan mock you😂😂😂
2026-10-26 09:23:19
103
dailyhunt23
user3281580514053 :
Watch with AirPods and enjoy.
2026-10-26 20:16:28
0
free44806
FREE :
no mind them o 😂
2026-10-25 19:15:32
0
faithaugustine682
cheffaith :
they brought a head chef to replace me on recommendation, cos i was leaving them no value me. at the time he stepped in i was single-handedly handling 8 orders on 8 burners with precision. as i finish my guy say him no dey work, say no be say them tell say the work go be😂 nah my boss call me for negotiation, me i tell am say eh good dancer knows when to leave the stage, dem don see me finish 😂
2026-10-26 02:06:10
265
mhizfaith6881
mhizfaith🥰 :
I admire ur grace
2026-10-25 13:53:30
239
mercychi2010
Mimi :
If na me i go turn back 🤣🤣🤣
2026-10-25 16:43:27
124
user9387067620550
queen uwensara :
make we no west the music
2026-10-25 19:05:50
49
koceeosilike
Ugegbe🪞🫶💗 :
As you hear that bassist first intro you suppose run 🤣🤣
2026-10-25 21:20:34
43
glady945
Gladys Nyanzima :
heaven go sweet I swear
2026-10-26 05:38:57
9
itz.decency7
It’z Decency :
Na one time I go hide my guitar, go shidon learn 😂
2026-10-25 20:36:33
20
shades_natural_skinglow
Shades Natural Skinglow :
Reality of life!😊 You tighten up when you realize you’re about to be replaced! 😹😂
2026-10-25 22:23:24
15
big_kinggg
Big King :
wetin U wan play again
2026-10-25 21:24:27
28
dramaqueen8673
DramaQueen 🤎🖤❤️🌹🌺 :
just dey dance 😂😂 make dem see guitar for ur hand o 😂
2026-10-25 14:07:11
40
chrissabastine
CHRISTAL GLOBAL STORE :
Na trap oo Run 🏃🏽‍♂️o
2026-10-25 21:30:58
14
sogbossjr
S-O-G boss jr :
guy you go first call who invite u come corner ask questions
2026-10-25 18:22:35
16
kanualex0
Alex :
watin dey for door my bro 🤔
2026-10-26 05:31:08
19
osagie.praisegod
Osagie PraiseGod :
Una just Dey I no fit oo make I dance small
2026-10-25 19:14:17
6
danicoco.1
Danicoco :
Ran away
2026-10-25 15:50:30
9
To see more videos from user @chidexami, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About