My mom will know even if it’s just 2days old…. I thought all African mothers have that power to know ..
2026-10-26 20:35:22
0
Xoxo Nazy🌺🌈🌸 :
Guy’s am not pregnant ooh 😂😂
2026-10-26 10:27:25
3111
Thatgirlera💐🙂↕️ :
This was me in 2019 😂😂 I was 6 months pregnant in my mother's house she didn't notice one bit 😂 I just dey stay low key dey go hospital low key dey stay inside my room dey buy baby things dey hide for my friend house 😂 till seven months my big month aunt came back and noticed 😅 and she told my mom omor no be small matter that period oo but I thank God my boy is 6 years old now ❤
2026-10-26 06:32:04
9598
Swancy🚩 :
My mama go catch u Nne😂person wer de enter our room by 2am the point light for our body,
2026-10-26 08:22:15
1290
7/6/26😢💔 :
Let’s brag about God small, me he is my protector😭❤️
2026-10-25 21:25:22
3120
highbee :
why did you uninstall the baby 😭😭
2026-10-26 07:58:54
6204
Lola🫧💕 :
This song and LOMOTIF then omooo😂😂
2026-10-26 20:12:09
1
Just I And Me :
All of a sudden nah wetin yall did till 6month, Una deh lieeeeee for this black app jesu😹😩
2026-10-26 09:17:40
3065
奥拉朱莫克..ꨄ!🥺💞 :
my mama go see am for dream 😂
2026-10-26 12:37:26
61
Maximum Money :
Princess make nothing do my brother pikin oo
2026-10-26 13:06:41
96
CYNTHIA 💦 :
My parents didn't found out till my husband came and paid my bride price at 5 months before I told them and they were shocked
2026-10-25 19:29:00
1269
Sau Cee♓ :
My mother go spot you without effort
2026-10-25 21:51:33
307
_sisioge :
Why them call my name? Abeg o
2026-10-26 11:26:33
0
Violet❤️🫶 :
Waka pass my mama na once she go call you come back ask you wetin Dey do you..if you like avoid her make she nor see you sef..she go come meet you for your room Dey tell you story na from there she go just code
2026-10-25 18:50:22
554
GÕLDÊÑ GÏRL🧚🧬 :
make una like person videos naww 😩
2026-10-26 18:03:52
1
pekisspraise :
My healer my provider
2026-10-26 19:43:09
1
lily <3🥴😜 :
as I no carry belle my mama de call me tell me say my belle de big image I come get belle 😭
2026-10-26 10:10:28
86
Chidiebere🫦✨ :
Why na,u wan suffocate the baby😭😅?
2026-10-26 09:47:38
19
⬇️⬇️⬇️⬇️ :
your phone is 76% right
2026-10-26 11:58:18
30
sergiddy :
This happened to my sister she was pregnant and she even gave birth to the baby we only found out when the baby was 14 years old
2026-10-26 15:34:16
206
Annabella :
I was 10weeks yesterday but today am not 😊💃
2026-10-26 12:46:47
394
MILLIA✨✨ :
This was me in 2011, wasn’t funny ooh i almost born for my mama house cos of fear,they later found out when i was 7months gone, i use 2 month attend antenatal…my daughter is 15yrs already🙈😁
2026-10-26 18:22:03
5
★Tayo🇿🇦🇳🇬 :
😂my mama wey dey come into my room while i dey sleep to anoint my head,she go just catch you
2026-10-26 09:23:44
22
Buki tailors :
Bia this girl no play with mental health
2026-10-25 19:32:54
69
To see more videos from user @mummyeliot5, please go to the Tikwm
homepage.