I kill my 1 star … I kill my two star … Abi I don kill all my star finish 😭
2026-10-25 19:21:36
644
_.amarachukwu :
I don become the monkey true true😭😭😭
2026-10-25 16:00:02
138
Chidinma 🍒 :
I don kpaii all my stars for childhood 😭😭
2026-10-26 06:03:11
37
✨owalker💀 :
Now the story don turn real Tory
2026-10-25 17:00:26
70
dahtblacksingletguy :
Abi I don turn the monkey sef😂
2026-10-25 23:15:25
0
Iyeh :
I for use that time learn like 7 handwork
2026-10-25 16:01:00
51
Tee🧑🏾🩰 :
I kill my 1star , u kill my 2 start ..my life no Dey shine again😔
2026-10-25 18:53:43
22
Precious.a✨ :
Time wey I suppose take hustle
2026-10-25 18:46:16
44
D🖤 :
Oh nooo😭
2026-10-25 23:31:27
0
Ann😜😜✨ :
Thank God say I nor play d game 😂
2026-10-26 08:57:17
0
️ :
We be monkey now true true😂
2026-10-25 16:00:58
13
౨ৎ𝓛𝓲𝓷𝓪౨ৎ :
Naso I take grow up turn monkey I never make hair for months now i don worwor finish make Una help me ehhhhhh me ebere
2026-10-25 21:22:31
5
Fly3!! :
That’s why you pray….lord any words I’ve spoken over myself ( seriously or jokingly ) please reverse it. Nullify its effect!! Because truly words are poweful o
2026-10-25 22:33:07
8
Digital photography in nsukka :
Reallll
2026-10-25 22:06:02
0
allabout_mide✨ :
Omo I 1 God , I 2 God , I 3 God
The struggles is real😂😭
2026-10-25 18:36:06
6
TemTem🌸 :
I b monkey b4 b4 😂😭
2026-10-25 16:13:41
7
💫💘 :
I just see say I be monkey b4 b4
2026-10-25 22:53:38
2
𝕮𝖍𝖆𝖔𝖘 𝕾𝖟𝖓🕷️🕸️🛸 :
i talk am say this thing no ordinary
2026-10-25 18:56:55
3
𝓟𝓵𝓪𝓲𝓷𝓬𝓪𝓽𝓱𝔂🧃⚜️💕 :
I kill my 2star, now see my life😭😭😭
2026-10-25 16:09:26
2
pappy.mo :
Me wey de go cu in 6 days nko 😂😂😂
2026-10-25 15:59:34
2
Sha~Ron👻 :
Omoorrr 💔😭
2026-10-26 00:59:58
0
🦋_Janet_🦋 :
Omo😂😂
2026-10-26 06:57:56
0
eberediary🎀💞 :
2026-10-26 06:29:23
0
winnifred :
the worst part be say I do everything 😂
2026-10-26 01:17:10
0
To see more videos from user @hot_icekream, please go to the Tikwm
homepage.