Maata dey set camera naw😂😂 them dey capture chicken own😭
2026-10-25 22:29:26
112
BadBoyBee 👻🐝 :
Camera full everywhere
2026-10-25 21:32:48
40
🖤💡 :
Like his fra is on another level
2026-10-25 21:28:28
77
Towbieeee🔵🔥 :
Chicken no dey set camera😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-25 23:27:12
11
Eva Krbdk :
ultra fraaa
2026-10-25 19:12:20
41
sinzu🧃🧃 :
who be matta DJ [Tears of joy] no be content fra nah screenrecord Dem dey catch am life and no be him dey post atimes nah fans wey see am [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-25 23:19:32
0
𝐒 𝐋 𝐘🪖 :
This one don fraa e no use one time normal fra na him normal living 😂
2026-10-25 23:19:29
13
Ashewoboy4lyf💕🫡 :
Una sha want make Matta run mad
2026-10-25 23:38:33
0
theboywest :
fraaaanklin
2026-10-25 22:18:15
11
EYANKPATAKI :
Omo Dj don mad true true 😂😂
2026-10-25 23:21:04
0
ÀDÌSÁ🪀 :
Matta no near Salo or Zeez self for tiktok 😂
2026-10-25 23:10:26
5
tobiass_x :
Nobody comes close to Aareee
2026-10-25 22:39:56
0
joshuakord :
Chicken San Francisco 😂
2026-10-25 23:15:11
0
Loving soul :
Raw fra from God ……. President fra
2026-10-25 21:44:27
9
litBelmalk :
na paagun he pass fra ooo u no go even understand him no understand as he dey him cruise no b ordinary oo he will be doing extra ordinary wey himself go. later calm if he don see results
2026-10-25 21:41:41
3
Omotayo Harrywell(white man) :
Matta dey learn
2026-10-25 19:23:55
5
I luxury art :
For where mad oooo😂😂😂
2026-10-25 22:52:11
0
Omo .Asa :
Dis one fra na original
2026-10-25 19:22:27
4
Cyber Warrior🪖 :
Natural fra 😂
2026-10-25 23:37:25
1
Bella Smith :
@Bella Smith: Natural fra but matta Dey set camera before he go fra ! But nah people Dey video chicken 😭😂
2026-10-25 23:15:48
1
Engr. ba_se_et🦺 :
😂 fradangbana
2026-10-25 21:05:50
1
Gotpaidhategirls🧌 :
Wait na me be this
2026-10-25 22:47:19
1
Kiddo Alaga :
2026-10-26 00:41:08
0
Ekunke :
2026-10-26 00:50:03
0
olamiposi 🔋 💚 :
No be him dey post hin fra, nha ppl go video still con post am. 😂😂😂 Aareee oooo😎
2026-10-26 00:43:25
0
To see more videos from user @theautoboy1, please go to the Tikwm
homepage.