aje, not pride...self respect
I go motion my leg go church go thank God for life
when I come back I go motion my celeb till Jah come true
2026-10-25 20:15:06
333
kendrick btc~ 🥷🌴 :
Nah 20k remain make my Benz money complete 😪
2026-10-25 23:55:49
35
Big_Slim :
Omo na to stay inside make una no use motor cross me over
2026-10-26 06:08:16
0
Coññèçt_ZÉDdy🍃🪖 :
how do I get one?
2026-10-26 06:17:40
0
𝙺 𝙷 𝙰 𝙻 𝙸 𝙵 𝙰 :
BEFORE THEM CROSS YOU OVER OOO😂💢🪫
2026-10-26 05:56:32
1
🧌 :
Okay sir😪
2026-10-25 23:33:58
0
Golden fx 😎🚀 :
title of the song
2026-10-26 00:07:33
6
Xfundz :
Okay done. what next?
2026-10-26 00:43:04
1
LITTLE NELSON :
Shabi papa motor Dey involved
2026-10-25 18:32:50
14
匚卂ㄥ丨千ㄩ几ᗪ乙🧃 :
This matter serious oo Una don remove rocket for crossover
2026-10-25 19:38:36
5
alex :
😂 Na Benz way
2026-10-25 17:19:40
17
W🅰️tįn C🅾️ncęrn T🅾️ŁŁįzY :
This one na serious warning to me I😭
2026-10-25 19:41:59
6
ᴸᵁⱽᴸᴱˢˢ💷 :
We get for this side
2026-10-25 21:13:48
9
ĐY :
Update
2026-10-25 20:14:34
0
ᖇOᑎᑎ!E🏌️♂️ :
Omo lemme oo
2026-10-26 01:53:13
3
𝓐𝓓𝓔𝓑𝓐𝓨𝓞👽🧛 :
guy all this one wey you list gan I no get am if nah knock-out Money come I go buy am if nah Benz money I go buy am abeg the pressure don dey too much for us wey no get car nah
2026-10-26 00:03:50
1
wilsbel1 :
Update
2026-10-25 20:14:40
0
MR CHIMA🥀 :
2026-10-25 20:11:15
0
jane :
Guy na Lexus I dey tear November 🎉 I get trust on God
2026-10-26 00:13:41
2
♠️emma♠️ :
If at all😩
2026-10-25 22:06:02
4
𝓔𝓷𝓲𝓸𝓵𝓪🕷️ :
Abi ma I buy ladies bike
2026-10-25 20:59:50
0
Säłłý..!🥀 :
update 🥀..
2026-10-25 19:32:32
0
To see more videos from user @pm_clinton, please go to the Tikwm
homepage.