Na so one come down make I enter inside na ones I tell driver say I wan pay for two seat seats omo driver tell de man make e go back na so we travel ooo de man just Dey eye me
2026-10-26 11:24:25
0
Life with Amaka :
If I’m the lady, assuming it’s not raining, I will come down from that car and I won’t pay the driver because he is supposed to talk to the man for him to stop misbehaving.
2026-10-26 11:26:24
0
Ifu_naya :
These men hate when a woman is sitting by the door. E dey pain them die and I love to do that
2026-10-26 04:30:31
645
♡ Rhoda ♡ :
Some will even come down and tell you to enter before they sit …they always think they are superior to someone
2026-10-26 11:02:19
0
OB CREST HOTELS & LOUNGE :
the guy for background sef I no no if him dey support the girl which one be say she be woman, na by woman matter? the man is wrong, say it as it is
2026-10-26 09:07:17
80
Phil osai :
I always love having ponytail comb very nice stuff.
2026-10-26 09:36:00
20
Magnificent zoe :
after provoking her now she's reacting una dey tell am e don do. allow her to voice her pains please
2026-10-26 06:20:58
248
NIGHTWEAR VENDOR IN ASABA 🎽🎀 :
I was coming back from work yesterday I went to where keke people are loading two men (fat men ) were already sitting at the keke one of them came down and ask me to enter the middle Omo na once I just leave them enter another keke o
I no get strength to argue 😂
2026-10-26 06:54:55
86
Glory Nova Medspa :
You go beat her as how ?
2026-10-26 09:30:16
20
ebbie :
That person shouting e don do r u ohk?!!!!!!!!
2026-10-26 09:26:20
24
hairvendorinughelli0 :
See person best father e wan intimidate the woman
2026-10-26 08:48:23
49
unaegbu adaeze :
this man is troublesome
2026-10-26 09:42:37
15
Foodstuff Vendor in Nsk :
This guy 😂😂 you are just adding more fire
2026-10-26 08:44:35
14
LILY GLOBAL~PERFUME OIL SUPPLY :
Best is for her to just come down to avoid unnecessary stress
2026-10-26 08:42:18
2
skybeauty🦋💝🧿 :
Them go revamp ke
2026-10-26 09:04:11
9
Babes👩❤️💋👩🍒🎀 :
You just Dey worsting this situation 😂😂
2026-10-25 22:49:14
49
funmi🥰 :
see person husband 🤔
2026-10-26 02:48:14
60
Malicha🌸🌸 :
Me that will ask driver how much he’s paying I go tell driver I wan pay for the two, and extra.. Because I be woman make I come down as how..
2026-10-26 09:16:17
6
juju👁️💋💤💦 :
Oga park that car well
2026-10-26 07:51:02
5
gbemsy :
As least make she shift small,it not easy sit at the driver side because of brake
2026-10-26 09:30:28
0
Deraa fashion empire :
The man be wan kiss the woman?
2026-10-26 09:59:28
3
NAILEDBYSALVY🇳🇬🎖️💅 :
The man wan make she shift commot for the car? 😭 I hate people who are always looking for comfort in a public cab that they know very well is not designed for comfort
2026-10-26 09:02:26
3
CELINA🦋🌹 :
God know say I for don bite this man😂😂😂
2026-10-26 09:54:54
2
Teddie🦋🧸 :
Naso i sit down for front , one man wan enter i come down make e enter 😂 the man no gree e waka commot nia one woman sey i for no do like that nia i tell her sey but dem wey be man fit do am 😂 omo na once i pay 2 seat
2026-10-26 10:14:34
2
To see more videos from user @spicyofph2, please go to the Tikwm
homepage.