I remember she complaining that he should give her her things
2026-10-25 21:58:36
25
ᴇᴍᴘʀᴇss👑🫧 :
If one person never die for relationship the rest no go learn
2026-10-25 22:50:19
22
𝓬𝓸𝓬𝓸❦ꨄღ❥❧ :
Do or fra relationship 😂
2026-10-25 21:09:13
33
Utoluxihairs🛍️🎀 :
preshy na my sister and she no fit get mind do person bad thing I swear
2026-10-25 23:03:49
7
* Valerie 🦋 :
Make them hold junior musk and him mama if anything Dey do Preshy because why them nor gree return her things Wey Dey him house
2026-10-25 21:58:45
21
depth of life :
How wish Preshy will see this
2026-10-25 20:58:26
13
goodluckfxx :
Play with my mentor yet 😂❤️
2026-10-25 22:40:58
3
𝔖𝔥𝔢'𝔰 𝔅𝔢𝔱𝔱𝔶🧚🏽♂️🥀✨ :
I just dey mumu my self for the moment section [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-25 22:46:01
0
✨𝒟𝒻𝓌 ✨SEXY PRINCESS😌✨🍑 :
It is well sha
2026-10-25 22:48:25
1
🎀Creamydebby🧸✨💕 :
Omo
2026-10-25 20:56:35
0
FRANKLIN 🪖🎖️ :
Omo
2026-10-25 22:16:33
0
💞🇺🇲Baddie Of Tiktok🇳🇬💞 :
No worry, e go clear for ur eyes soon
2026-10-25 19:48:16
20
lori lori :
Lie preshy no waka for u I know watin that girl fit do chaiii
2026-10-25 20:23:22
32
❤️ :
And this guy dey always try dey tell those girls truth Buh dem dey take am as cruise , because most times he would say that his using them. And he doesn’t date them once , he dey always make sure say he date them twice. The guy dey always talk say ehn dey use those girls for something, even in their presence
2026-10-25 22:54:32
3
𝕏̷M ⚓✞𓃠 :
you wan do juju for person wey use 3days and 3nights collect 300k? you no fear😂😂😂
2026-10-25 23:15:28
1
Successful Prince AUTOs🤴 🌴😈 :
Dem no Dey tie ifa initiate wey know himself 🙈🌴
2026-10-26 00:11:52
0
To see more videos from user @depth.of.life8, please go to the Tikwm
homepage.