@michael_got_paid: Scraa. #1millionviews #viral

🌴M I C H A E L🌴
🌴M I C H A E L🌴
Open In TikTok:
Region: US
Sunday 25 October 2026 18:41:29 GMT
112479
20071
479
4557

Music

Download

Comments

itsmejennie09
!♧~ðàŧĝûṛľl¿♡🥴💕 :
I no kill my mama u no go fit kill me relatable??
2026-10-25 19:17:43
1160
lerie515
𝖀𝖋𝖚𝖔𝖒𝖆🙂‍↔️❤️ :
My mama tell me say assuming the way I stubborn na so her other children stubborn say her grave for don grow grass for village by now 😂😁
2026-10-26 16:02:06
1
peshlama321
payshey🦋🌸 :
she go come say no be curse oo 😂 i just de tell u 😂😭
2026-10-26 07:22:32
486
praisella5
P💸💕 :
Nah everyday verse for this side😂
2026-10-26 06:35:21
153
seoulofficial1
seoul⁷ :
omo she say I go reap wetin I sow 😂
2026-10-26 08:32:00
84
hizdivine
DIVINE :
If ur papa tell u just know say u brutal die😂
2026-10-26 08:38:54
113
user3221485666969
온라인 💕 :
Na me stubborn nd wicked pass for my mama pikin 😂
2026-10-26 05:42:44
40
ya_habib_
ya_habib_ :
Na my father favorite incantation be that”
2026-10-26 08:54:01
28
aahmedlife116
F@dëd Wéïrdø🫩 :
na daily routine for this side @
2026-10-25 18:44:03
71
henry_kodak
HENRY_KODAK☆ :
na stedy them dey tell me the words oo
2026-10-25 18:51:56
72
g_o_d_s_p_o_w_e_r
☦️EVIL SON♉ :
abi them never tell u say "I nor reach ur age leàve my parents" na my popsi get that talk sha😂
2026-10-26 08:17:37
1
cartel_017
ÏD 🧧🎏dgåf🪫 :
all those lines na everyday talk for my mama oo 😂😂
2026-10-26 08:00:19
10
dark.barbie40
Ebubechukwu🥂❤️ :
Na ringing tone for my house sef 😂no
2026-10-26 07:38:43
1
s.i.l.e.n.t.pain
『✞』 :
omo I no kill my mama or my papa you no go kill me 😂💔
2026-10-26 07:16:17
1
prettyere81
Ice baby🦋💕🥹 :
Na national anthem for my ear 😩 every time 😂😂
2026-10-25 22:12:04
25
blessing91807
D ❀a ♡𝕴s ❀y҉ 🌼 :
I no kill my mother none of una go fit kill me
2026-10-26 08:29:46
1
user788994440
𝑨𝑫𝑬𝑫𝑰𝑴𝑬𝑱𝑰 :
omor how many times, no be even my mama nah my grand mama 😂
2026-10-25 19:27:05
16
that_babygirlchi
_💞CHINONYEREM🪖_ :
she go con add " they will do it back double double
2026-10-26 14:22:40
1
everybody_against_me
Lost soul 💔 :
I will kill you, Na me born you ☹️😂 ?
2026-10-25 22:35:39
10
jodora19
jodora19 :
Mama wey Dey tell me say my pikin go Dey slap me sef just because I talk back at her 😩😂😂😂
2026-10-26 06:34:33
7
stevetejiri
$ 𝐓 € 𝐏 𝐇 £ 𝐍🌍🗽 :
my mom: all this things wey you dey do me so your children go do you no be say na course o na karma, then u go see how e dey pain no worry
2026-10-25 21:00:11
16
derah097
. :
She de talk am like almost everyday 😂
2026-10-25 20:43:05
11
softvillian22
Toxic pwetty bitch🦦💕 :
She say as I no Dey wash her clothes if I born na my husband mama go wash my clothes na only her grandpikin clothes she go wash?😭😹
2026-10-26 07:06:38
7
emmanuel635525
Emma🌴🪾 :
She don even tell me this morning self 😂😂😂
2026-10-26 05:26:01
12
warisx250
𝑾𝒂𝒓𝒊𝒔✨🪐 :
my oga for work sef dey tell me say anything I do am my own Omo ise go do am for me
2026-10-26 06:45:41
7
To see more videos from user @michael_got_paid, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About