thank you my love 😘😘
my gender is very very wicked
2026-10-26 05:30:37
526
linaliy :
What if na women train boyfriend
2026-10-26 06:30:58
157
️BOSCO :
Better make I use the money carry Man U to win
2026-10-26 11:13:03
16
CHUMASON CERAMICS TILES 🧱🔔 :
Girls way go mad for my hands plenty be that 😊
2026-10-26 07:09:35
71
potential man :
If I train you for school you owe me your life because nobody trained me in school because of money
2026-10-26 07:16:49
86
MR JOHN :
I swear
2026-10-26 13:23:54
0
David 1727726 :
nah God go bless you
2026-10-26 08:03:43
0
Augusta⭐ Sunrise Show. :
I'm a lady. She is absolutely right.
2026-10-26 08:24:26
20
ADADIORAMMA 💞💞💞💞 :
my sister am with you on this oooo
2026-10-26 09:38:16
2
bakee world :
u are Loved my girl
2026-10-26 09:46:23
0
Frank Joe :
so I be fool
2026-10-26 02:57:21
37
237 Melcki 🇨🇲🇨🇮 :
Mami na God go, bless you
2026-10-25 22:34:06
41
YoungMoney :
But marriage no be price to pay for sponsoring or supporting ur partner. No one owe nobody marriage
2026-10-26 07:15:00
21
peterpeters :
u never get betrayal from a sister wey you train. you dey learn life
2026-10-25 20:43:10
54
Wisdom Global :
So make I leave woman wey I wan marry? una too dey talk o.
Nothing fit make me change my mind. 2 years remain make she graduate.
2026-10-26 02:21:02
17
Grace Hope :
our parents train us we no train ourselves so none of my brothers go train another man daughter
2026-10-26 10:44:39
1
wise blog :
simple
2026-10-26 12:43:37
1
Mezulala :
i have seen men that sacrificed their all for their siblings and were betrayed at times of need .
I have also seen a man that sent a girl to school and they built their future together.
Na who family never fuck up go think say na cho cho cho
2026-10-25 19:41:31
18
⚡DE ESCOBAR✨🍀 :
even pant wey I buy for you if you break up with me I dey collect am
2026-10-26 10:09:46
10
Chiamaka🥰🦋 :
Not all sisters Dey answer oooo
2026-10-26 07:23:10
27
ambrose :
God go bless you this girl
2026-10-26 08:31:57
12
𝗩.𝗜.𝗖.𝗧.𝗢.𝗥✝️ :
both my sister ooo my gf ooo
i no dey train anybody
2026-10-26 08:38:29
11
benteke og :
omo I nor dey give anybody my money,I came to the world alone I die alone
2026-10-25 23:53:29
35
EZEKIEL KELECHI :
I come in peace 🤣
2026-10-26 07:17:23
7
Emmymoney 🤑🤑 :
Yes. but my own opinion is to train goat.
2026-10-26 06:14:15
7
To see more videos from user @nguzorhenry1, please go to the Tikwm
homepage.