Make nobody blame Enzo oo, nah just cruise Larry and emo nah 5&6
2026-10-25 23:08:44
432
Alex :
Nakata don suffer for this app😂
2026-10-26 02:48:23
180
🪫 :
sha everybody laugh, so watin come sup again???
2026-10-26 03:50:41
158
🔥✨Temi pixels✨🔥 :
so this is the video lol na faja na 😂😂😂
2026-10-25 23:40:20
94
🕳️Daniel🐦🔥 :
I hope jay know it's just cap
and nothing serious
2026-10-25 23:03:27
155
seeRel Gaming 🇳🇬 :
una too dey take things serious sha, I no really see waitin bad there, this nah normal guy to guys roasting... nah something una go just laugh comot, then caution am later if you no like waitin e talk, instead of making it look too serious... then if he repeats it next again after you cautioned him, then u can get angry
2026-10-25 23:38:49
31
kenzuaa :
Enzo too funny mehn Jesus 😭
2026-10-26 04:31:25
16
…⭐️🪖 :
Omo Enzo for just tell ngozi truth o, then apologize to jay so that the matter no go. Go far like this oo chai
2026-10-25 23:20:20
65
sporTTT⚽ :
Nakata to go start new life for sokoto 😂😂
2026-10-26 09:58:14
14
IMØLĒ💙VIBËZ🦍🥾 :
Ngozi acct has been banned 😭💔🤧
2026-10-26 02:44:51
14
BIG-MARO :
Enzo just day carry talk sha
2026-10-25 23:04:30
10
🧃𝕸𝖗 𝕎𝕴ℤℤ𝖄 $📊 :
but fr Enzo just the play now Omo e sharp everywhere good
2026-10-26 02:11:04
25
WISSY :
Nah real or Madrid 😂😂
2026-10-26 00:06:22
10
Miracle :
Enzo na u f up oh 😂
2026-10-25 22:58:30
12
MORIOW🃏🌟 :
tbh to me he was just happy playing with them🤗😂💔
2026-10-26 09:46:43
5
🌱乃卂尺爪ㄚ ᗪ匚☘️ :
omoh enzo don fraa 😂😂😂
2026-10-25 23:12:20
12
clever_clips :
Nah Faja game nah why she come Dey take am personal. Abi she never see the way Getlit insult the Enzo for faja?
2026-10-26 00:16:44
35
Changes ♎️ :
He said it like ah 💔
2026-10-25 22:56:31
8
j0j0_missy :
😂😂 Heem debut
2026-10-26 06:23:35
5
Chummy💖💫🌼🌻 :
Larry was even laughing
2026-10-26 00:58:28
5
Gp :
Na this video make ngozi break up with enzo again bcause of wetin enzo talk about jay wey make jay cry.
2026-10-25 23:32:57
5
DJ KSwagz :
I never see nakata win before
2026-10-26 11:48:55
3
Alarmrich :
Oba aye nakata je ooo😂
2026-10-26 13:07:34
1
ÐÁŇÎÊŁ :
Enzo too good joor
2026-10-26 12:35:19
0
To see more videos from user @akmediaentertainment, please go to the Tikwm
homepage.