Omo see sweet os way psg pass give me 😂😭😭 i no know say Barcelona sweet like this 😭😭omo make una no go give me diabetes oo 😂
2026-10-25 23:37:30
1
Kvng Marvel :
u confirm mbappe wickedness abi
2026-10-25 22:24:27
345
AKOLIGHT :
Na left centre back Una need now ?
2026-10-25 22:29:40
411
Vicky standard😊 :
Wait,it’s because yamal didn’t play 🥺
2026-10-25 23:47:35
0
Nate :
Make Una come buy guehi, he’s world class.
2026-10-25 23:25:33
0
JEHOSHAPHAT :
Na now una de complain for centre back 😂😂😂
2026-10-25 22:24:34
185
Aj❤️ :
Cubarsi is world class?😂😂😂😂
2026-10-25 22:55:40
16
🥵King🥶 :
You go cry 😭
2026-10-25 22:33:10
58
𝓑𝓾𝓻𝓷𝓪𝓵𝓵𝔂🦇 :
Oya for peace to reign 😂
2026-10-25 22:50:22
32
Favourite eFootball 🎮⚽ :
But why hansi flick no start Yamal?
2026-10-25 22:31:38
47
Clinton :
Oga no excuse after all the mouth 😂😂😂
2026-10-25 22:27:29
84
Khalifa 🐆 🦂 :
For peace to reign
2026-10-25 22:46:12
22
𝓙𝓮𝓯𝓯𝓮𝓻𝓸𝓷 :
Nth like center back una nor good
2026-10-25 22:24:46
17
def.not_jide :
Wait not be cubarsi dem dribble for second goal
2026-10-25 23:26:34
5
BIGZION :
I like this ur reaction 😂😂 ur mind no go touch ground
2026-10-25 22:59:55
2
stanleykpoko :
once them switched cancelo dy RB he no dy fit play shi shi na WA Sha. Omo let Balde start his LB espart for RB. cancelo need bench to reset him memory for now
2026-10-26 00:14:07
1
sweetboydrayne :
Make una tell cucurella to release my brother 😂
2026-10-25 22:46:59
90
Motion🤴🏻 :
This match was rigged
2026-10-25 22:26:07
4
clintonklin :
bro na just love wey we get for Barcelona di make us not to see the rubbish wey we dey play. no be to waka frighten children for La Liga oh. over confident go killl us
2026-10-25 22:30:25
5
Ɱąɾօ ♘ :
Mbappe nor play anything for the match na our players mistake na e Dey use as advantage
2026-10-25 22:32:45
7
GRACES Fube 📿🪫🛍️🏷 :
I be heavy Otele
2026-10-25 22:26:26
9
randomcolection :
na lie 🤣
2026-10-25 22:26:10
15
SülTåñ :
"If we lose to psg, we will vent our anger on Madrid" 😂😂
2026-10-25 22:28:50
12
To see more videos from user @playwithtomide_, please go to the Tikwm
homepage.