They can take the passion away not talent if I touch ball ego still dey☝🏾
2026-10-26 16:07:09
0
ŽØĻØ_ȚĦẼ1st🧌 :
I remember when dem Dey fear my shot for field 🤧
2026-10-26 09:19:03
357
Assurance GoodIife :
Injury and lack of money
2026-10-26 08:36:01
97
ChardGoinCrazy🧃🪖 :
Na once everybody turn big baller for CS
2026-10-26 12:15:51
106
️17 :
Football used to be my peace, lost my talent💔
2026-10-26 10:07:45
57
ᶦᴰᴬᴺ :
Left footed for that matter💔😳
2026-10-26 07:57:07
51
:
Meanwhile na lack of fundz cause am 💔
2026-10-25 22:49:21
85
AGOZIEM🪖 :
Omo no matter how life hit me nah football Dey calm me down , I Neva see wetin go make me stop football
2026-10-26 11:12:12
44
GOD OF SECONDS 𓆉 :
I later Ball for Club ooooo 😂
2026-10-26 10:29:12
0
RICHIE🛍️MOORE🦍💫👻♟️ :
Me wey be Big 7…. no fit even count leg over again🤦♀️💔😪
2026-10-26 11:09:16
25
Isrēãl❤️ :
Guy 😞💔
And I dey play wetin no good that year o 😞💔🔥
see me now 💔
2026-10-26 09:06:24
17
🚶♂️ :
Ino even sabi again Ino too get strength anymore 🥹💔
2026-10-26 11:10:14
1
help_sent_from_above4 :
Omo nah everybody sabi ball for this cs 😂
2026-10-26 15:21:53
1
• :
A lot going through me 😞😂
2026-10-26 08:40:38
16
🫧Boy Alone🫧♥️ :
Number 4 or 9 😭
2026-10-26 08:55:49
9
🥷🏽VIDA🪐✨ :
Life got serious
2026-10-26 09:32:44
14
Mr Chaser.🙂↔️ :
I say make I go yesterday na so them break my two legs…. Well I still deliver two assists for my team today
2026-10-26 15:34:27
1
Kora…. :
Big 7 for that matter 💔
2026-10-26 11:22:51
1
ABDUL 🎚️🖤 :
Omo I remember those days for field wey Dem go be like no give ham chance o he sabi play ham o 😭😔💔
2026-10-26 11:09:23
7
FËMMŸ ŠŤÄŘ 🌟🤠 :
Guy I never play ball for 2 weeks now .. guy yenk me .. I miss my dribbling skills and goal scoring .. omo our field don Dey bushy nobody to cut am everybody Dey do big boy up and down .. I’m so fucked up .. I missed my playing styles 😔
2026-10-26 10:15:52
3
𝑶𝑵𝒀𝑬𝑩𝑼𝑪𝑯𝑰 𝕏 :
Na since 2024 I stop I no know when last I enter field 😂😭
2026-10-26 14:46:01
3
𝔾ℝ𝔼𝔸𝕋🥂 :
Brutal Box to Box like me omo 😩
2026-10-26 10:47:53
3
️Dani berry_ :
Omo life don hit me pass all that one 😔
2026-10-26 12:02:54
4
:
As Dem don dey carry car come play 😌
2026-10-26 15:25:45
0
WILLIAM'S ✝️🏆 :
Omor😫
2026-10-26 10:23:13
1
To see more videos from user @mr.strerry_, please go to the Tikwm
homepage.