@savageblogstream: LARRYCHANNELS is saying that even though ENZO has done certain things that might make him look bad, he is still standing up for ENZO when talking to JAYSONGS😔💔🥀
girls fit scatter friendship of 1m years Omo Larry Dey crash out for enzo keh
2026-10-26 10:53:28
8
InTroveRT414 :
brotherhood is proud of you😎
2026-10-26 03:11:09
20
HAWAL 👌👌👌 :
Watin Dey happen abeg 😂😂🤷🏼♂️
2026-10-26 15:01:31
6
Olamide :
she got wan punish all of you ni
why you day disturb my fyp with Una relationship
me why single for 19 years I no wise
2026-10-26 06:28:19
5
blessed edit :
as how
2026-10-26 11:39:45
0
Fyp;:# :
You guys should not blame him na both of dem faja their babes and na Enzo first start so if e did not react jay go Dey blame am say dem Dey talk bad about am e no talk back but e Dey laugh na revenge talk oo e no go far at all
2026-10-26 11:25:13
1
Boma😻 :
2026-10-26 20:25:11
2
𝕵𝖆𝖈𝖐 𝕱𝖗𝖔𝖘𝖙 :
dis is obviously content now
2026-10-26 11:19:54
5
ALIU :
oga faaja na faaja jare muna go sleep some people don kolet worse
2026-10-26 11:14:57
1
𝓛𝓸𝓷𝓮𝓻 🥷🏾✊🏽 :
I never get better sleep since Tuesday because of this two 😂😂😂
2026-10-26 12:34:34
3
To see more videos from user @savageblogstream, please go to the Tikwm
homepage.