@ms.oluwatosin2:

T🍒
T🍒
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 04:57:01 GMT
132423
11258
283
2899

Music

Download

Comments

iamarike72
𝓒𝓱𝓲𝓪𝓶𝓪𝓴𝓪 𐙚 💋 :
Mumzymorgan 2022 as how 😹😔😭
2026-10-26 11:21:29
121
yallmeetmeenah0
ARIKE❤️👩🏻 :
Dem no suppose Dey drag keji laye but na man cause am sha
2026-10-26 07:04:20
129
onlygodfav1
Daddy’s pet🦋🌺_ :
All dis people Dey jealous the main babe 😂😂😂
2026-10-26 07:28:25
929
ranireedah
ANU🌸 :
Nah jealousy wan wound all of unah
2026-10-26 07:48:26
235
mama865552
Body by Mama💕💗💞💓💞 :
These girls are right oo
2026-10-26 07:02:26
621
ydkmidee
Mide😻 :
Instead make them face the guy them de insult side chic…like say the guy no know Wetin he Dey do Mtchewwww
2026-10-26 06:46:15
372
lonelysoul438
🤭🩷MICHELLE 🌸🩵 :
These people don dey do too much kilode
2026-10-26 06:06:06
169
big.mide97
♡💕♡~~Mid£~~ :
TikTok don cost whala 😂
2026-10-26 06:30:17
237
bolutife42
Tifeh 🤭💕 :
Waytin even concern all dis people sef ???
2026-10-26 08:03:50
34
ballykiss.ng
Ballykiss.Ng✂️🪡 :
Are u guy’s expecting this to happen before abi
2026-10-27 19:54:31
0
nasooo880
Dfw_Princess…🩶👱🏽‍♀️ :
I love this🫩😂
2026-10-26 06:44:21
105
xp3nsiv1
REN💀🖤🐾 :
If momzy Morgan no popular for TikTok the boy no go talk say he get babe sef😂
2026-10-26 08:29:40
59
ololade.missmoney
Ololade.missmoney💸✨ :
😂😂😂😂 Love this voice note
2026-10-26 07:35:04
55
tunrayo910
Tunrayo 😍🌚 :
TikTok go soon remove this voice note walai 😂
2026-10-26 07:07:16
58
_oyinda88
𐙚 𝓞𝔂𝓲𝓷🤍 :
Na chance for all of them to trend be this na why all the family Dey set camera
2026-10-26 07:39:21
52
adebewaji6
ADE🍂🤍 :
Make someone tag me to the real video abeg
2026-10-27 11:09:03
0
leeyah3021
Lami❤️‍🔥 :
Una don dey soo to much Kilode Areeey e pass dis matter ni
2026-10-26 07:50:17
46
__slimdiamond
~꧁KEMI🫀💕🌸 ꨄ꧂ :
Wetin TikTok dey translate Abeg 😹💔
2026-10-26 13:40:51
16
oluwatofumhi29
💕Maryam🧕💕🥹 :
Abeg make they commot voice note for comment section😹😹😭Una wan use laugh kill me
2026-10-26 07:13:26
18
beautycakesandpastryhub
YOUR CAKE VENDOR IN AKURE :
whalala tiktok is regretting noe 😂😂
2026-10-26 09:43:45
19
_zainab05_
Rola 🌸 :
She even delete my second comment 😂😂😂
2026-10-26 07:13:49
34
lawunmi101
OLA❤️ :
Mumzymorgan 😂
2026-10-26 07:29:16
68
_jadejoke
Jokieee🍒 :
person say egbon iyawo sara 😂😂
2026-10-26 11:47:32
12
bioluwatife35
Tifeh🦄🤍 :
Dem don mean this girl before 😂💔
2026-10-26 16:25:49
7
abikebeauty14
Abike beauty world 😍🥰❤️ :
Online is spiritual true true 😂😭
2026-10-26 14:15:43
8
To see more videos from user @ms.oluwatosin2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About